lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu boyyblink – believe

Loading...

intro

ha ha ha ha ha
hey hey
boyyblinka, boyyblink sco
halla mah name you know
ha!

verse 1

h~llo sisi
why you dey shy say you no get money
h~llo mummy
why you dey cry say you no get shi shi
h~llo daddy
why you dey cry say you you no get pikin
just believe in god iyo and believe in yourself
h~llo bobo o
why you dey vex say you no get work iyo
h~llo brother o
why you dey vex say you no get wife iyo
h~llo sister o
why you dey vex say you no get boo iyo
just believe in god iyo and believe in beliеve in yourself
hey hеy hey

chorus

h~llo sisi o
h~llo sisi o
h~llo sisi…
h~llo mummy o
h~llo mummy o
h~llo mummy…
h~llo daddy o
h~llo daddy o
h~llo daddy…
just believe in god iyo and believe in yourself
verse 2

how e dey be..
dem say na when man e work na man go chop
shey you dey see..
but how monkey go work and baboon dey chop
for overseas
politicians dey chop
we citizens dey suffer
just believe in god iyo and believe in yourself hey!
some people don die in vein
some people dey work no pay
some people don run away
we dey pray for peace to reign
na which kind life we dey live so
pray for peace to release o
some people sef don mad o
some people sef don kolo

chorus

h~llo sisi o
h~llo sisi o
h~llo sisi…
h~llo mummy o
h~llo mummy o
h~llo mummy…
h~llo daddy o
h~llo daddy o
h~llo daddy…
just believe in god iyo and believe in yourself
verse 3

see me so (see me so)
as i dey o (as i dey o)
see me so (we me so)
as i dey o (as i dey o)
i say see me so (see me so)
as i dey o (as i dey o)
i believe in god iyo and i believe in myself hey hey hey

chorus

h~llo sisi o
h~llo sisi o
h~llo sisi..
h~llo mummy o
h~llo mummy o
h~llo mummy..
h~llo daddy o
h~llo daddy o
h~llo daddy..
just believe in god iyo and believe in yourself


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...