lirik lagu boy spyce – i don’t care
{verse1}
mad thing!
you know say i dey
fall for you baby
i know say you dey fall
for me too
my handset e dey ring
for you
my heart sef e dey
beat for you
i don sew ankara for two
{verse2}
and if dem call u ogbanje
(i don’t care i don’t care i don’t care)
mami water o
(i don’t care i dont care o)
and if dem call u ogbanje
(i dont care i dont care i dont care)
mami water o
(i dont care i dont care o)
my heart e dey go(jim jim jim)
my motor dey go(pim pim pim)
oh my loveth i just wan make we connect
my heart e dey go(jim jim jim)
my motor dey go(pim pim pim)
oh my loveth i just wan
make we connect
(ah ah ah ah ah ah ah)
my ebelebe aroma
shina o
high me like say u
be shina o
table ur matter i go
sit down o
ogologoma ogologoma
u be my woman
u be my woman
i no fit leave ya
why i go leave ya?
who put asunder?
say damburuba
cause u be my
sweet potato
red tomato
peppermint o
chocolate o
my gelato
shey u go chop
burrito
aginimoto
and if dem call u
ogbanje!
(i dont care i dont care i dont care)
mami water o
(i …….
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu anima tempo – digital heart
- lirik lagu jim yosef – risk it all
- lirik lagu maremagnum – te necesito
- lirik lagu jane pop – pulp fiction
- lirik lagu lugatti & 9ine – niemals clean
- lirik lagu babyzoe – da box
- lirik lagu venjent – belong
- lirik lagu bonez mc – wenn du mich kennst (snippet)
- lirik lagu أبو الأنوار – mashakel kteera – مشاكل كتيرة – abo el anwar
- lirik lagu joeyy – here’s a 1