lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu bodam x lt – advice

Loading...

// she do me yawa
// she break my heart oh
// she do me this, she do me that
// kwasia
/ sometimes adey sit den think
/ all the hype then fame, ego end?
/ all the babes who dey pri cardi b rydee where them dey…
/ don’t shout
/ put your ego in the sky, pride last
/ 7k on the gram no be paycheck
/ to all my boys who go hear me out
/ plenty fishes dey sea we no dey hung sef
/ one babe og just dey try move
/ correct scores cast then ein heart skip beat
/ you see the kind sickness this dey bring
/ the babe sef be ironing board plus potholes

/// wopri fokn, wopri,wopri fokn (3x)

/ you call shots wey she bounce you
/ go tear live video come diss you
/ post your chats for ein paddy ein snap top
/ you kai the time she flow you k~merica be cartoon?
/ when your boys dey talk you for hear them
/ rydee you make beans who you dey try call?
/ if the track dey bee you put your hands up
/ cause you know sey bodam never go disappoint
/ this is just a little advice, before shots she for make a wish
/ if you be my boy then you for hear me cause rydee ekech critical…
/// wopri fokn, wopri,wopri fokn (3x)
lt
/ bodam i get one bullet but adey want shoot shots
/ hard guy
/ heart break sef no be last stop
/ make we bet
/ sporty chop sef ah ano dey stress
/ but sake of this girl
/ night time ano dey bed
/ yhyh
/ adey overthink thruuu all the things wey we do
/ all the money wey i send
/ still took me for a fool
/ broda man bele eye
/ she make i feel so cold
/ hard guy hard guy
/ but she crack me ….like abi joke


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...