lirik lagu bobby kash – sweet chabana
sweet chabana lyrics
[pre~chorus]
i get hammer, way sweet pass banana
if i give her gelatin she go scream ye ye ye o ha
i get hammer, wey sweet pass banana
if i rub her aboniki she go scream ye ye ye o ha
[chorus]
sweet chabana (you say you say)
call me mr chabana ( you say you say)
sweet chabana (you say you say)
eh yeah ye
sweet chabana (you say you say o)
call me mr chabana ( you say you say)
sweet chabana (you say you say)
eh yeah ha
[verse]
girl i no dey rap you
i just dey give them the melody o
bad man is so lucky to spank up the boody
abegi abeg o abegi abeg o
no k!ll the man o with the twerk o
modirat kudirat every body tu tu
me i no dey boil meat with cray fish
[pre~chorus]
i get hammer, way sweet pass banana
if i give her gelatin she go scream ye ye ye o ha
i get hammer, wey sweet pass banana
if i rub her aboniki she go scream ye ye ye o ha
[chorus]
sweet chabana (you say you say)
call me mr chabana ( you say you say)
sweet chabana (you say you say)
eh yeah ye
sweet chabana (you say you say o)
call me mr chabana ( you say you say)
sweet chabana (you say you say)
eh yeah ha
[bridge]
zogole zogole zogole mama (hmm hm hm)
zogole zogole zogole mama (hmm hm hm)
zogole zogole zogole mama (hmm hm hm)
zogole zogole zogole o ha {una go hear qweh}
zogole zogole zogole mama (hmm hm hm)
zogole zogole zogole mama (hmm hm hm)
zogole zogole zogole mama (hmm hm hm)
zogole zogole zogole o ha {una go hear qweh}
[pre~chorus]
i get hammer (oyoyoyoyo) way sweet pass banana (oyoyoyoyo)
if i give her gelatin (oyoyoyoyo) she go scream ye ye ye o ha (yoyoyo)
i get hammer (oyoyoyoyo) wey sweet pass banana (oyoyoyoyo)
if i rub her aboniki (oyoyoyoyo) she go scream ye ye ye o ha
[chorus]
sweet chabana (you say you say)
call me mr chabana ( you say you say)
sweet chabana (you say you say)
eh yeah ye
sweet chabana (you say you say o)
call me mr chabana ( you say you say)
sweet chabana (you say you say)
eh yeah ha
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu josi – flashbacks
- lirik lagu fairlane – somewhere that i belong
- lirik lagu art – cabriodach
- lirik lagu iv (rapper) – tear up
- lirik lagu h.r.o – sixth man
- lirik lagu michi sanz – +58
- lirik lagu ful1house – legendary
- lirik lagu pedro rivera – ángel de la calle
- lirik lagu prelor – monster (interlude)
- lirik lagu rocky maps – i’ll never have your love