lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu bobby blane – omotena (feat. farky farkunle)

Loading...

hmm oh, oh hmm
many things i′m facing
je ka foro le, je ka bara je

make i yarn you main thing
i’ma young man baby
i′ma road man baby
real wild lifestyle
shawtys on my line, but i need one lady

ho, ho
omotena, i’m searching for money to carry you go
and you know bad boy been on the road
long nights i’m k!lling shows
i gats to make this dough

omotena
i′m searching for money to carry you go
and you know bad boy been on the road
long nights i′m k!lling shows
i gats to make this dough

just dey bounce de de de de bounce, dey bounce eh
just dey bounce de de de de bounce, dey bounce eh
just dey bounce de de de de bounce, dey bounce eh
just dey bounce ah~ah, ah~ah

baby baby ma ta si won
wetin be your fantasy gan?
kele no be omo ase gan
jiggy jiggy bam bam be na
were were ja wole
pade mi ni sat~rday gan
say you no be omo ase gan, oh!

small organization
je ka tingasa, girl ki lode
girl i don lock up, i no wan f~ck up
emi ti le wan ebelebe
no be the same one
wey the champagne gan
say baba nla flexing omoge
ba mi ni center jo kilode
why you no wan dance girl ki lode?

anabella ba mi de be
tell her make we go my place
with the way she whine na abel
she fit to give me grace, ye
see as she dey move her waist pe
i don dey give her crase ye
farky ma ba mi de be oloun
fit to dey give am something

bounce that your big backer
make i know why farky go spend that money
omotena gimmie sp~ce make i enter there make i show you something
with the way you do your things
i for like to touch make you call me zaddy
bullet for me system make me to feel like say make we go my mummy

omotena
i’m searching for money to carry you go
girl you know bad boy been on the road
long nights i′m k!lling shows
i gats to make this dough

just dey bounce de de de de bounce, dey bounce eh
just dey bounce de de de de bounce, dey bounce eh
just dey bounce de de de de bounce, dey bounce eh
just dey bounce ah~ah, ah~ah

just dey bounce de de de de bounce, dey bounce eh
just dey bounce de de de de bounce, dey bounce eh
just dey bounce de de de de bounce, dey bounce eh
just dey bounce ah~ah, ah~ah


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...