lirik lagu blaqbonez – play
[bridge]
i don see your type before
no be say you like the boy
but you go dey eye the boy
long as there be cash involved (wait) (okay) (yeah)
[hook]
who’s that girl o?
who’s that girl o?
the way she dey whine got me asking
who’s that girl o?
who’s that girl o?
i don’t know you but i fit die for your matter
die for your matter
i don’t know you but i dey craze for your waist
craze for your waist o
i don’t show so much emotion (ayy)
i just wanna go with the motion (ayy)
i know i’ma spend all my cash (ayy)
but i know you worth all the action
and i know you gon’ leave me
leave a young brother hanging
i’ve been played, i’ve been played
but not today
[pre-chorus]
oh! bad girl, you a slayer slayer
as a bad boy wey i be sef i be player player
when the player meet the player player
we go enter one ṣokoto (ayy!)
cause i dey ball like maradona, dona
[chorus]
what i know be say
somebody go play somebody o
somebody go play somebody o
today na today
somebody go play somebody o
why i be falling for you
can’t pick none above you
[bridge]
i don see your type before
no be say you like the boy
but you go dey eye the boy
long as there be cash involved
[verse 1]
(che, che, che, cheii!)
she was play me which formation
li-, li-, li-, skrr!
i pull up a lituation
bad boy in the place cool down (eh)
fela with the concubines eh
gucci’ed up omo no dey look down
break it break it down
[pre-chorus]
oh! bad girl, you a slayer slayer
as a bad boy wey i be sef i be player player
when the player meet the player player
we go enter one ṣokoto e
cause i dey ball like maradona, dona
[chorus]
what i know be say
somebody go play somebody
somebody go play somebody
today na today
somebody go play somebody
why i be falling for you
can’t pick none above you
somebody go play somebody
somebody go play somebody
today na today
somebody go play somebody
why i be falling for you
can’t pick none above you
[outro]
god d-mn, mehn
i f-cking love it mehn
sh-t!
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu sunrey – lawnmower
- lirik lagu her and me – sad story
- lirik lagu t la rock – bass machine
- lirik lagu antónio zambujo – a nossa contradição
- lirik lagu rahila – langit sampaikan
- lirik lagu leellamarz – drunk
- lirik lagu decenty – 1k welten
- lirik lagu airmow & riell – maybe you’re just boring
- lirik lagu eyeplug – kaput
- lirik lagu bob dylan – you ain’t goin’ nowhere