lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu black gs – ayaga yo

Loading...

intro
ayaga yaga yaga yo
ayaga yaga yaga yo (get it, get it, get it)
ayaga yaga yaga yo  (get it, get it, get it)
ayaga yaga yaga yo

chorus (tony2dope)

oh lord…. ayaga yaga yaga yo
we be getting money daily oo
ayaga yaga yaga yo
baba ro baba ro
ayaga yaga yaga yo
we don’t want no bad energy oo
ayaga yaga yaga yo

verse 1 (tony2dope)

ogbeni getting plenty money
i remember when i no get no penny
ogbeni k!lling everybody ooo
now they taking shots , call em paparazzi
buss a bad mind with a vase
if a bad mind no wan shut up em face
everyday getting cash be the case
for this life be a rat race
i move with the force of the faith
oluwa don reward me faith
na why me no look uche face
ayaga yaga yaga yo

chorus
oh lord…. ayaga yaga yaga yo
we be getting money daily oo
ayaga yaga yaga yo
baba ro baba ro
ayaga yaga yaga yo
we don’t want no bad energy oo
ayaga yaga yaga yo

verse 2 (black gs)
h-llo mamacita, really nice to meet ya…
say you saw me drippin , dolce and gabbana..
say you wanna love i say baby you movin too fast..
you only here for one thing, oya come n take banana

keep it one hundred me no come to play..
get it if i want it me no contemplate..
i hustle with my n–gas every single day..
i got shots on you n–gas if you show face..

oh lord oo.. ayaga yaga yaga yo
hey hey hey .. ayaga yaga yaga yo
oh lord oo.. ayaga yaga yaga yo
yaga yaga yaga yo… ayaga yaga yaga yo

chorus
oh lord…. ayaga yaga yaga yo
we be getting money daily oo
ayaga yaga yaga yo
baba ro baba ro
ayaga yaga yaga yo
we don’t want no bad energy oo
ayaga yaga yaga yo

verse 3
“tony2dope”
holla , call me boss baller
wen we in the building shut sh-t down
over , over
holla o call me controller..
we be dating models popping bottles
every day we lit

“black gs”
understand this, i perfect this, selling records, acting reckless
money callin everyday i’m feeling restless
if you ain’t talkin bout the mone you talkin senseless
i got owen dollar got this sh-t on lock like gang gang

ayaga yaga yaga yo (yaga yaga yo)
ayaga yaga yaga yo (yaga yaga yo)
ayaga yaga yaga yo (ayaga yaga yaga yo)
ayaga yaga yaga yo

chorus

oh lord…. ayaga yaga yaga yo
we be getting money daily oo
ayaga yaga yaga yo
baba ro baba ro
ayaga yaga yaga yo
we don’t want no bad energy oo
ayaga yaga yaga yo


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...