lirik lagu bils official – looku
i remember when i never blow
pockets need e p.o.p
mans was looking broke o
mans was looking funny like joke
now the girls tongolo, because na me be the koko
enemies dey grab me for my throat
e be like film because na dem wey con dey choke o
when i move
dey want to grab me for my coat
dem no see me, i don turn to usain bolt o
my brother looku
looku, no be joke o
your brother dey eye poko
i’m telling you the koko
(koko)
no go f-ck up
(f-ck up) be joke o
dey looku, looku road o
i’m telling you the koko
(koko)
my brother looku
looku, no be joke o
your brother dey eye poko
i’m telling you the koko
(koko)
no go f-ck up
(f-ck up) be joke o
dey looku, looku road o
i’m telling you the koko
(koko) ayy!
my mama pray
mama pray
mama pray for me
enemies they
run away
runaway from me
my mama pray
mama pray
mama pray for me
enemies they
run away
runaway from me
many blessings for me
follow
mama prayer follow me
follow
all the girls dey follow me
follow me
if you hate unfollow me
follow
before dem say dem no know me
dont know
now dem wona follow me
follow
many blessings for me
follow
mama prayer follow me
follow
my mama pray
mama pray
mama pray for me
enemies they
run away
runaway from me
my mama pray
mama pray
mama pray for me
enemies they
run away
runaway from me
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu têtes raides – journal
- lirik lagu praga khan – my mind is my enemy (a mind is a dangerous thing mix)
- lirik lagu rumpellstiltz – sweden
- lirik lagu ivory tusk – where are you running now?
- lirik lagu nicholas burgess – love love love (on xmas)
- lirik lagu dindin – fallin’ down
- lirik lagu numéro# (canada) – lâche ton style
- lirik lagu desert bloom – shut up: it’s showtime!
- lirik lagu gene clark – marylou
- lirik lagu youngboy never broke again – nurse