lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu billy hunned – menace in the city (feat. otega)

Loading...

i wanna cum motherf~cker
billy one hunned
billy, maddd oo

lets get it
i enter street i see them fighting
i look sharp
i for like to stop the violence
but i no get power
and i run back
i run back
in the street 1~1 is 1
i see a lot of 7’s and the bikers
couple of 4’s and a pump action
ajangbadi boys dem dey para
ikorodu o gbeyin them get badman
isale eko carry money buy flats
mushin with the liver dem go finna scare ya
agege with the bag dem no dey cross bar
no let them father obey

won ti na alaye pa
yeah yeah
nibo gan la fe gba
awon ti alaye gan won ti j~pa
won fe na alaye pa

dem say make i leave story
but i no go leave story
i no go leave am
ya danno
men i see see finish for me yard o
one man down
omo na 1~0
so menna move sharp for rematch o
me put 4 7’s 3 english for me bag o
if i know i for no go
but as i don go na to follow dem blow
before dem blow me
cos if e don set n0body know me
and i no go know person
won ti na alaye pa
awa awa awa la lo na alaye pa
nibo gan gan la fe gba
i can’t see no other way
awon ti alaye gan won ti j~pa
ma lor be si eni ti o ma pa e

won ti na alaye pa o
yeh yeh yeh yeh yeh yeh
ibo gan la fe gba
i can’t see no other way
e be like dem be external
awon ti alaye gan ti j~pa

maddd ooo
billy say maddd ooo
enter the street make you see madd ooo
many men and dem too bad o
o ro pe o le gba phone lowo the man o
when you see the man make you dey run
e get 4 for back e fit to jam you
ma lo beh si eni ti o ma pa e
dannoo
agbako make you no go jam o
no dey waste time you know say time don dey thick o
and if you get science e dey weak o
so never loose your guard when the time don dey reach o
oti shele bayi
billy bad
make dem people know wetyn dey happen
make dem stop all the violence

won ti na alaye pa
nibo gan la fe gba o
awon ti alaye gan ti j~pa
ibo gan la fe gba

e be like dem be external
billy one hunned
ma sun

won fe na alaye pa

tell them n~ggas who the king is now
21’s century music
turn up
madd oo
billy murhfvcking one hunned


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...