lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu benzboi – alright

Loading...

intro

you gotta hustle meh
you gotta get up before everybody else
and go to bed after each others right
if you sleep for eight hours
you never be rich in this country

verse 1

first things first
we suppose put god first
buh street boys sef dem deg vex
buh you wouldn’t know
co’s dey got 20 on them chest

2 secs most of my guys dey ball
e come b like benzboi no fit pick the call
and no be mouth na bcos i get fear of god
and some kind things wey i no fit talk

buh ayyy
as e don b e don b
make i talk make i yan
make i get peace
buh don’t u don’t have to f~ck with wwe
co’s when e set
omo u sef go kw we
co’s am in the mood today
am pulling back cos u n~gga ain’t dat cool today
am calculating profit like am getting daily pay
hold you down so u fit find a proper pay

meh am doing this no fit think am twice
coz i kw the hustle go soon make all things right
i be living living i be living wild
we dey live it oh e dey wrong our right

coz
street wey i dey e no friendly jooor
na many boys wey dey drop fit to link me up
omo eh dey fit to end me joor
so i gas kontrol
before they put me off

chrous
they tryna put me down ( they tryna)
am never giving up. (am never)

las las we go dey alright
las las
we go dey alright
they tryna put me down ( they tryna)
am never giving up. (am never)
las las we go dey alright
las las
we go dey alright

verse 2

i got god
i can’t panic
new life new hope and no manic
ain’t go slow
like who dey for lag traffic
and let it sink in u
like titanic

let it
let it
let it b told
that we falling
and we gat n0body to hold
streetwise you suppose know the code
na why we 247 on the road

tryna get that paper
tryna get that chills
doing 9 to 5ing
just to pay that bill
omo e get as e be
na why we all night praying
steady on our knees

oh lord
really wanna pull out in a benz
ëh god
gimme one take tory lanez
oh lord
mama no suppose pay the rent
buh how e wan b when everywhere still dey red

chorus
they tryna put me down ( they tryna)
am never giving up. (am never)

las las we go dey alright
las las
we go dey alright
they tryna put me down ( they tryna)
am never giving up. (am never)

las las we go dey alright
las las
we go dey alright

tryna keep your head up
focus
never give up
las las we go dey alright
las las
they tryna put me down ( they tryna)
am never giving up. (am never)

las las we go dey alright
las las
we go dey alright
yeee young boy
just need to work hard
put in work
las las we all go win

las las we go dey alright
las las
we go dey alright

benzboi

itz wenation gang boyyyyy


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...