lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu benjiszzy zaakii – omo ologo

Loading...

no dey wonder why i say i be omo ologo
the greater one lives inside of me, oh yeah
i can do anything and everything cos’ he says that i can

you see i no be just an ordinary man

because when a star rise you no fit hide am
it shines bright and you no fit deny am
cos e glow, cos e dey glow oh
and when e dim e go shine again tomorrow

emi omologo logo oh
no dey do like say you no know oh
i be the son of the lion and the seed of jacob
abi you no know oh?

emi omologo emi

e no good say man pikin no know em identity
cos wetin you go be nah the product of the knowledge of who you be

make you no let no let anybody to tell you nothing
you be who god say you be oh ho brethren

when a star rise you no fit hide am
it shines bright and you no fit deny am
cos e glow, cos e dey glow oh
and when e dim e go shine again tomorrow

you be omologo logo oh
no dey do like say you no know oooh
i be the son of the lion and the seed of jacob
abi you no know ooooh!

emi omo ologo
you no fit talk say you no know us
you no dey see the logo?
if you can’t see the big picture well i hope you get the photo,
if not so uhmmmmm
you gats check your eye be like you get apollo

because i am one of a kind
there’ll never be another me in another life
i’m something like a mirage
cos the most high lives inside of me
this one no be eulogy, i carry him inside of me
i’m that large.

i am who the i am says that i am
see the imei, i am he
in whom the i am is pleased in,
i am the glorious one check the brochure
emi omologo


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...