lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu barima pages – ode to peace hyde

Loading...

[intro]
ah huuugghhh
oh yeah
oh yeah

ah huuugghhh
oh yeah
oh yeah

ah huuugghhh
oh yeah
oh yeah

ah huuugghhh

[verse 1]
anadwo bi me buei me twitter menua gyei
(my eye get!)
then i see say some fine girl dey walk for tl top

i start dey stalk am
i just dey follow am
everywhere she go pass
i just dey follow am

as3 peace hyde
front side
back side
ein avi just dey pap

so i tweet am say wassup
there norr n~ggas start dey lol
wey i see say i for chock

be like say i go p3 trouble
this girl di3 she go like block
i don’t mean no yvonne nelson
i’m just talking kim kardashian
just a mention
now commotion
n~ggas just want dey my top
that kind life n~ggas for shun
e dey bore but you wozop
you want move to some meat briefly p3 then boys just dey
c~ck block

i no mention any name but why you p3 you want chop
all the girls wey dem dey twitter
i beg you for lef we some

anyway, back to business see the girl no follow back

so i go pop ein timeline wey i see say she dey sub

afei na may3 hot
my mentions just dey blow
chaow people just start dey troll
dem dey laf me
(oh yawa!)

like 60 f~cking retweets under like 20 minutes

eyi aa na oy3 won d3
but me i just jiee my eye
next thing wey i go see charley the shawty tweet me hi

na i figa say i high so i go wash my face come
as i come back she follow me back
e be like say e don!
this gbeke di3 i go bed better
my dm just go jom

i hit her up
‘’hey boo’’
she replied
‘’hey there’’
i’m like you looking fine as h~ll
then she rep me lol
1st curve
i no bore
i biz am say
wey school she dey
legon girl
yh that’s wassup
i see say ein mind deyyyyy

(ein mind dey?)
ein mind dey huh?
oh yeah ein mind dey

i sheda wey i no biz am again
like one day
wey the next day
i chock kraa
i see say
she come rep “hey”
wey i rep “baeee!”

[hook]
anadwo bi me buei me twitter menua gyei
then i see say some fine girl dey walk for tl top

i start dey stalk am
i just dey follow am
everywhere she go pass
i just dey follow am

as3 peace hyde
front side
back side
ein avi just dey pap

so i tweet am say wassup
ayyyye
so i tweet am say wassup
ayyyye
so i tweet am say wassup

[verse 2]
ugh
ridee di3 we just dey chat
she drop me ein number sharp
i dey hit am up on whatsapp
ridee sef as i dey rap

be like say she hear of me
cos she talk me say she see
barima pages for tl top like
more than 100 times!

afei, me swag na ba
i flow am say
“oh yeah. that tin di3 e normal you be star diaaa so e dey”
she send me laughing smileys
i txt am back like “oh”
she rep say “you dey see your body” wey i say “oh no”

fast forward like some monday bi i call am “hey wassup”
wey she say “i just dey hostel
i make bored
i just dey sing”
i’m like “oh really baby?”
i also love to sing
she just laugh and said “i know”
where u at?”
“okponglo’
“ok pass by pentagon block b. room 306”
“ok gimme” 20mins
i’ll be there in a jiffy

i go stop taxi vibely
me wey everyday troski
as we dey traffic innas sef i shout
“sss me re to hanky!”
‘’me re to hanky!’’


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...