lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu balloranking – astray

Loading...

en en en en
hey ehn ehn
her prayer dey dey for where she no dey (mio de mo bi ma se se)
yeah
day to day she just dey pray
make i no go astray
emi o de mo bi ma se se (her prayer dey dey for where she no dey)
me just dey do am only my way (my way)
everytime i dey tell her say i dey okay
me wey mе eyes don see gobe (ah yе ye hun)
i’m just for the journey
ma yo wo loro mi i no wan go astray
you sabi everything before me capital g.o.d
put all of my pains away
ahhh
jah lead me to places i have never been
i dey make mistake i be human being
sho mi from where i shouldn’t be
anytime tin ba wo ke na your eye i dey see
baba you know where going, you know where i’m coming from
i remember we never had a talk
but her prayer dey dey for where she no dey
eni ba lo mo a o mo eni tokan
day to day she just dey pray
make i no go astray
emi o de mo bi ma se se (mio mo bi ma se se)
me just dey do am only my way
everytime i dey tell her say i dey okay
me wey me eyes don see gobe (she dey dey for where she no dey)
i’m just for the journey
ma yo wo loro mi i no wan go astray (but her prayer dey dey for where she no dey)
you sabi everything before me capital g.o.d
put all of my pains away
make i no go astray emi o de mo bi ma se se
do am only my way
tell her say i dey okay
eye don see gobe
but her prayer dey dey for where she no dey


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...