lirik lagu badthesoundboy – temper
{verse 1}:
pon di waistline
bum bum wicked
whine and koch
make your body do am
this no be gongo aso
but baka din lo oh
as e dey be she just dey shout woah woah
girlie no dey make noise noo
no go let landlord know oh
girlie no dey make noise noo
{pre~chorus}:
you know mi police sey she wanna get my gbola
gimme that thing hitter man i want original
she put am for the mouth wey she go down on a n~gga
the way she do me make i close eye like ruger
she just dеy blow blow blow like osama
and if you hear give mе gimme gimme salma
better whine your waist better gimme python dance
make i show you real bad boy original
{chorus}:
your matter
e dey mental
cooloo down
cooloo temper
you no go fit to
scatter my dada
na gorimapa
wey dey my head now
wuru wuru (dont do me corny)
ja mukulu (come let’s dance)
elik~ma ( girls name)
osakuwa (girls name)
poto poto
for my white oh (don’t stain my white, asin don’t embarras me)
{verse 2}:
i fit to kpain for your matter oh
i wan dey for your matter yo~yo
from yaba to osapa
dem call me woman wrapper
girl your body hotter than a sauna
make you give a man
k!llamiti all night
see my girl fiona
come now make you gimme dutty whine
{pre~chorus}:
you know mi police sey she wanna get my gbola
gimme that thing waiter man i want original
she put am for the mouth wey she go down on a n~gga
the way she do me make i close eye like ruger
she just dey blow blow blow like osama
and if you hear give me gimme gimme salma
better whine your waist better gimme python dance
make i show you real bad boy original
{chorus}:
your matter
e dey mental
cooloo down
cooloo temper
you no go fit to
scatter my dada
na gorimapa
wey dey my head now
wuru wuru
ja mukulu
elik~ma
osakuwa
poto poto
for my white oh
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu emlyn – ride or die bitch
- lirik lagu rxknephew – matching moncler
- lirik lagu orkhan zeynalli – məni xatırla (live)
- lirik lagu ribo – fuera del orden
- lirik lagu warmen – the race
- lirik lagu van wagner – started with a board
- lirik lagu паршивые (parshivie) – гиппокамп (hippocamp)
- lirik lagu fulcrum – fangs on my teeth
- lirik lagu dominique a – manque moi moins
- lirik lagu erinem – madhouse