lirik lagu ayra starr – rush
[verse 1]
sabi girls no dey too like talk
animals dey in human form
padi man, n0body like work
but you must hustle of you wan chop
e no finish dem wan fight us
if them dey run dem no fit catch up
i no dey for say i too righteous
no come dey form say you too like us
me no get time for the hate and the bad energy
got my mind on my money
make you dance like poco lee
steady green like broccoli
steady on my grind no wan hear what they wan telly me
kudi na my fantasy
dem wan dey check if my tap e no rush
[chorus]
but e dеy rush
e dey rush well well
e bе much
na god dey make my tap, e dey rush
the kind money we touch
but e dey rush
e dey rush well well
e be much
no be hype, everybody dey crush
there’s no dulling with us (there’s no dulling with us)
pa pa ri, pi pa pa ri pa
pa pa ri, pi pa pa ri pa
pa pa ri, pa ri pa pa ri
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu $amaad – me & my ego
- lirik lagu cmten – what comes around goes around
- lirik lagu djakgunov – zangetsu
- lirik lagu raiaan – paradise
- lirik lagu moonica mac – romeo
- lirik lagu 陳奕迅 (eason chan) – 你有自己一套 (you have your ways) (live at eason air)
- lirik lagu somber_red – tired of memories
- lirik lagu frostee – 1ap 2toni
- lirik lagu various artists – five man army
- lirik lagu automemory doll – versace