lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu ay-cee_ft_marley-cruise_lil-khid_kenny-bee – serere

Loading...

oh fire oh!!

instrumental starts
chorus:
no do me serere
girl show my jogede
and ive been calling your phone
jo baby come my room
come make u dey my zone
with u girle i dey jons
girle i dey catche co o old
carry me come and go
sey u dey my mind ooh girl i no dey lie ooh
girl i no dey lie ooh
lie ooh ooh ooh
sey u dey my mind ooh girl i no dey lie ooh
girl i no dey lie ooh
lie ooh ooh ooh
african lady omo she dey blow me pepper
omo she dey tear my eye ooh
omo she wan make me loose control
african lady omo she dey blow me pepper
omo she dey tear my eye ooh
omo she wan make me loose control
marley_cruise:
mayo wi tife ma le
all my guys dem done dey shank me
24/7 im bombing steady
money full my bag dey just compending
kilofe so gon gon
na ur love girl full my head
omo e dey beat like sey na gong gong
no vex my love
if u won dey crase omo guy if u see her bom bom

chorus:
no do me serere
girl show my jogede
and ive been calling your phone
jo baby come my room
come make u dey my zone
with u girle i dey jons
girle i dey catche co o old
carry me come and go
sey u dey my mind ooh girl i no dey lie ooh
girl i no dey lie ooh
lie ooh ooh ooh
sey u dey my mind ooh girl i no dey lie ooh
girl i no dey lie ooh
lie ooh ooh ooh
african lady omo she dey blow me pepper
omo she dey tear my eye ooh
omo she wan make me loose control
african lady omo she dey blow me pepper
omo she dey tear my eye ooh
omo she wan make me loose control
lil_khid:
me i don shayo
me i don jogodo
this ur body bad e get miracle
me i no want
i wan give u love
she tell me sey na me she wan dey roll with
drop a couple of meals
tell me what u need
look into my eyes
love is all u see
tell ur family that im coming soon
she say na lil khid she wan dey roll with

chorus:
no do me serere
girl show my jogede
and ive been calling your phone
jo baby come my room
come make u dey my zone
with u girle i dey jons
girle i dey catche co o old
carry me come and go
sey u dey my mind ooh girl i no dey lie ooh
girl i no dey lie ooh
lie ooh ooh ooh
sey u dey my mind ooh girl i no dey lie ooh
girl i no dey lie ooh
lie ooh ooh ooh
african lady omo she dey blow me pepper
omo she dey tear my eye ooh
omo she wan make me loose control
african lady omo she dey blow me pepper
omo she dey tear my eye ooh
omo she wan make me loose control
kenny_bee:
i dey mad
i dey crase
anytime i see ur face
for ur beauty and ur grace
yh ur body make me lace
u too fine
baby wine
reassign
no b tan, na cosine
swr 2 god u too fine
my theresa swr u be diva
anytime i see u i say ur body na k!ller
u be d post
i be d pillar
u b d boat
i be d fisher

chorus:
no do me serere
girl show my jogede
and ive been calling your phone
jo baby come my room
come make u dey my zone
with u girle i dey jons
girle i dey catche co o old
carry me come and go
sey u dey my mind ooh girl i no dey lie ooh
girl i no dey lie ooh
lie ooh ooh ooh
sey u dey my mind ooh girl i no dey lie ooh
girl i no dey lie ooh
lie ooh ooh ooh
african lady omo she dey blow me pepper
omo she dey tear my eye ooh
omo she wan make me loose control
african lady omo she dey blow me pepper
omo she dey tear my eye ooh
omo she wan make me loose control


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...