lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu axtrobwoy – stay

Loading...

verse 1

omalicha where you for dey?
i dey find u u ooo
x2

chorus

cuz you scatter ma head
where u for dey?
baby cuz me i want u today
come to my bed
make we relate
baby cuz me i want u 2 stay

versbce 1

for your love i go ginger
make no man put asunder
make we do all the things wey u say eee
your love is so tender
my heart i surrender
make we do all the things wey you say eeee

verse 2

baby girl i’m so into you
anything wey i talk na true
for ur sake i go turn mumu oooo
x2

chorus

cuz u scatter ma head
where u for dey?
baby cuz me i want u today
come to my bed
make we relate
baby cuz me i want u 2 stay

baby stay
baby stay
baby stayyyyyyyyy
x2

verse 3

amaka don me strong thing
mona lisa left me broken
baby but you do me so well
chioma sef na cheater
adaobi sef na jafa
baby but you do me so well

chorus

cuz u scatter ma head
where u for dey?
baby cuz me i want u today
come to my bed
make we relate
baby cuz me i want u 2 stay

baby stay
baby stay
baby stayyyyyyyyy
x2


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...