lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu angeloh – thank god for you

Loading...

my baby bad o
with only a pocket full of dreams
she no hesitate to enter my yard o
the way she ride for the boy

i swear my baby large o
with a heart full of loving and warmth to share
kindness no dey finish e enough to spare
ata rodo beauty wey dey pepper dem

it’s true, i wonder
no be say i no dey put the work in
no be say na only me deserve this
no be say my track record e perfect

but verything changed when you came through
i was in a messy place, then i met you
my papa show me grace and special type of loving
on the very day that he sent you

thank god for my baby o
thank god for you
still can’t believe he was thinking of me
on the day that he made you
thank god for my baby o
thank god for you
still can’t believe he was thinking of me
on the day that he sent you
thank god for you
e reach to bring thanksgiving offering
and to give a special tithe
cause in a lifetime of many wrongs
after god, na only you i choose right

can’t shake this feeling off me
i don’t want to be right
cause every morning i wake up and see you
it is true love at first sight

you see it’s true, i wonder
no be say i no dey put the work in
no be say na only me deserve this
no be say my track record e perfect

but everything changed when you came through
i was in a messy place, then i met you
my papa show me grace and special type of loving
on the very day that he sent you

thank god for my baby o
thank god for you
still can’t believe he was thinking of me
on the day that he made you
thank god for my baby o
thank god for you
still can’t believe he was thinking of me
on the day that he sent you
thank god for you
yeah
this is a special kinda love
and i can promise that
he told me love you like the church
and imma honour that
i ain’t with the chat, you know the boy will act
so when you told me that you got me
i said i got you back
and babe don’t listen to that superstition
this is love it ain’t religion
imma hold you down like this t’ing is written
a wise man told me that this true love comes with sacrifice
but i ain’t ever felt more alive

i thank god for my baby o
thank god for you
still can’t believe he was thinking of me
on the day that he made you
thank god for my baby o
thank god for you
still can’t believe he was thinking of me
on the day that he sent you
thank god for you

(loving everything about you babe)
(loving everything about you babe)
(loving everything about you babe)
(loving everything about you babe)
thank god for you

(loving everything about you babe)
(loving everything about you babe)
(loving everything about you babe)
(you babe, you babe)

thank god for you


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...