lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu ajebo hustlers – you go know

Loading...

if you no use your head
them go use am drink garri, drink garri o
if you no hustle for the bread
for this life you go drink garri, drink garri o
i no need your help
make you no use my name gist where them dey drink pami o
i believe in myself
all your doubt e don okpari okpari o

oh you no know? now you go know
shebi you never know? na today you go know
oh you no know? now you go know
in case you never know
na today you go know
abeggi leave me seff (abeg)
see i dey find money omo i mean business (omo)
i no dey like something wey go dey give me stress (at all)
or dey around people wey go dey see me less or like an infidel
ogini si eba puo (ogini)
ajebo hustlers untill the day i fall
as i dey grind everyday me i still dey praise my god
i dey win so dey no fit delay to pick my calls
abobbi if at all

if you no use your head
them go use am drink garri, drink garri o
if you no hustle for the bread
for this life you go drink garri, drink garri o
i no need your help
make you no use my name gist where them dey drink pami o
i believe in myself
all your doubt e don okpari okpari o

oh you no know? now you go know
shebi you never know? na today you go know
oh you no know? now you go know
in case you never know
na today you go know

i no go fit let you to chop my eye
abeggi make you leave that one you talk na lie
the person wey you fit to dey call your guy
fit be the reason water comot your eye
i no go fit let you to chop my eye
abeggi make you leave that one you talk na lie
the person wey you fit to dey call your guy
fit be the reason water comot your eye


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...