lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu adekunle gold – 5 star (remix)

Loading...

[intro]
its kelpy vibes

[verse 1: adekunle gold]
see, i don’t look like wetin i don see
i will never forget the 90s
many nights i go dey beg for mercy
sickle cell been show me crises
thank you for the journey oh lord oh lord
if i say my story o por o por
fire can’t cool i’m ever blazin’
i roll deep with the almighty
[chorus: adekunle gold]
aye five~star lan je oh
i dey try for myself, vip no regular
can’t copy this formula
aye five~star lan je oh
i dey try for myself, vip no regular
can’t copy this formula

[verse 2: adekunle gold]
money no filter, don’t let them fool ya
make your raba, stack your paper
let them know when you pull up, pull up
man down whеn i pull up, pull up
i’ll be your liquor, f~ck the chaser
bang, bang, bang, undеrtakеr
they scared when i pull up, pull up
yeah, i rode my fear when i pull up, pull up
kunle from ikotun, and i be reppin’
shout out to agege that city raised me
ask my crew dem dey love me, love me
they call me ag baby
our government no get time for ghetto
we only get love on manifesto
i pray for my people, je oh je oh

[chorus: adekunle gold & rick ross]
aye five~star lan je oh
i dey try for myself, vip no regular
can’t copy this formula
aye five~star lan je oh
aye five~star lan je oh (huh)
i dey try for myself, vip no regular (boss)
can’t copy this formula (rick ross)
aye five~star lan je oh
i dey try for myself, vip no regular
can’t copy this formula (yes, okay)
you might also like
[verse 3: rick ross]
caught off in the moment, you deserve the best
heart made in diamonds, kisses on your neck
you deserve the better swear your time come
and i’ma get you every watch and ’til my time up (boss!)
big boss never had to tick tock
but i got bad chicks in my inbox
top down rolls royce wise a ski mask
throwing up the money in the window when i see past
five car, shawty top shelf
as i look into your eyes i need nothing else
she a hot girl, something else
big names all came unannounced
but my girl, call me something else
five star, really say less
if your shawty great, shawty say less
cause your nothing shawty [?]

[chorus: adekunle gold]
aye five~star lan je oh
i dey try for myself, vip no regular
can’t copy this formula
aye five~star lan je oh
i dey try for myself, vip no regular
can’t copy this formula


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...