lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu 9ice – make dem talk

Loading...

e dey pain me so
yeah oh no, e dey pain
make dem talk
oun ton ri lobe, ton se waru owo
make dem talk
kulikuli poun kan, odi naira kan
make dem talk
we want to know wassup, idi ti garri se won
make dem talk
oun ton ri lobe, ton se waru owo
make dem talk
kulikuli poun kan, odi naira kan
make dem talk
we want to know wassup, idi ti garri se won
make dem talk
my brother which kind nonsense be this
the name nigeria self dey backfire
you no fit get common garri for five naira
for poor man to chop now mehn omo i tire
for junction na so, so sandi police dеy collect
agbero don take stylе leave picking pocket
na so dem eye b~lls go deh shine for dem socket
and if you no drop egunje for dem na heavy racket
oya my friend pack your car quick, quick
wey your license or your twenty naira roja
i no send you if your papa na ex~soja
na my salary government dey use dey grease dem shoulder
na so i drop money for ten more policemen
before i count ten, i drop everything i earn
even the small salary wey i get from tribesmen
na only god go punish all of dem (amen)
make dem talk
oun ton ri lobe, ton se waru owo
make dem talk
kulikuli poun kan, odi naira kan
make dem talk
we want to know wassup, idi ti garri se won
make dem talk
oun ton ri lobe, ton se waru owo
make dem talk
kulikuli poun kan, odi naira kan
make dem talk
we want to know wassup, idi ti garri se won
make dem talk
me and 2shot we wanna settle scores
no need to rush all ye senators
egunje collectors, men in black against us
of course we gat the guts to burst
soja go, soja come
turn by turn won so doye idile
keran maje’le lasan lafi sole
our economy be like comedy
talent dey waste, no remedy
see dem big belle, dem call am prosperity
bad man plenty pass ina we society
49 sitting, 99 standing pack us like sardine
ye, ye, yehi yeh
make dem talk
oun ton ri lobe, ton se waru owo
make dem talk
kulikuli poun kan, odi naira kan
make dem talk
we want to know wassup, idi ti garri se won
make dem talk
oun ton ri lobe, ton se waru owo
make dem talk
kulikuli poun kan, odi naira kan
make dem talk
we want to know wassup, idi ti garri se won
make dem talk
second hand goods plenty now like pure water
for oversea naija be there gutter
lagos state don full with plenty omota
see everywhere not one aje b~tter
everybody na sharp man, no slacking
this man dey give the next man close marking
hijacking money na solo runs now
na which level dis economy dey go, i bow
serious issues go dey lie inside coffin
if dem discuss am, na very often
no gocking umunamu talking
coded tunes, 9ice and i run things
make dem talk
oun ton ri lobe, ton se waru owo
make dem talk
kulikuli poun kan, odi naira kan
make dem talk
we want to know wassup, idi ti garri se won
make dem talk
oun ton ri lobe, ton se waru owo
make dem talk
kulikuli poun kan, odi naira kan
make dem talk
we want to know wassup, idi ti garri se won
make dem talk
make dem talk how is being run
seka koju ibon si rawa ni oti lo
ije teje tete emaje dagunro
don’t be offended if your name is on the roll
kayin mu, kasufe, ikan loma gbele
nigeria must be great, loju olo’te
bawo lase mase, eja ka sowo po
ka le olote kafi’mo sokan
hausa to igbo to yoruba, hey!
kafi’mo sokan
make dem talk
oun ton ri lobe, ton se waru owo
make dem talk
kulikuli poun kan, odi naira kan
make dem talk
we want to know wassup, idi ti garri se won
make dem talk
oun ton ri lobe, ton se waru owo
make dem talk
kulikuli poun kan, odi naira kan
make dem talk
we want to know wassup, idi ti garri se won
make dem talk


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...