lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu 9ice – election time

Loading...

arise o compatriot
nigerians call obey
to serve our fatherland
with love, strength and faith
the labour of our heroes past shall never be in vain
o god please come and make nigeria a better place
who dey talk am say nigeria no go make am
of course na lie, walahi na to just deliberate am
we arnt talking to you fools
but you know na una break am
my generation is alive so make we dey chase am
lets look into the lives, the might, the rise
the rise of course everything na preserve
election time gbogbo won lo ma jade wa
when they get the power omo mehn wan ma daju wa
if dem like make dem sell fuel for 200 naira
i dey sure i got alert god go to provide
we don wise up now even for dambazi na
everybody shine your eyes we no dey chose wrong now
better deligation na to strand up now
make we dey pray for this nation just to rise up now
omo no be jagajaga so you messed up now
for every bustop now
election time, won ma ma parabulate
to ba wole tan nkan
won o ni fun wa ni face
ghana must go lo fin pi national cake
agbada laari everywere ni senate
9ice~~~~~~~~~
n0body is worth your pain
we dey smile we dey suffer
because naija go better if you know you believe them
make we leave dreams i be naija born
what is here ~~~~~~~~~~~~~
a time will come when everybody go run come back
make we leave time
boys go dey smart for life
politician dey run things
make e be, make we give dem time
to rebuild our dreams no give up my brother
just keep your head up
it’s a time to see how you strong for the war front
no be by riot omo na by peace talk
see in god we trust na for all of us, yes
na banana soft so let me tell you something
a lot of people think nigeria is dead for all, yeah its true
we aren’t doing nothing about this
we just complaing the way our leader dey eating right
but the future is bright
and all we gotta do is keep our faith high
trust in his word and we would be alright
and keep it clean right behind your head
we lost in the past, nigeria is blessed
election time, won ma ma parabulate
to ba wole tan nkan
won o ni fun wa ni face
ghana must go lo fin pi national cake
agbada laari everywhere is senate
inu mi o dun but awon to jaiye jaiye
oluwa daju afi eyin pee ran taa lo le se amin eh
mo believe pe naija si le di orobo
ta ba le stop corruption kosi oro
gbabe we are blessed i nigeria
sources wa, talent tun wa yaapa
a gbudo sope baba god o se fun wa
jeje fun aiye a gbudo ni arawa lara
45 years a ma ti di agbalagba
i will never be a fool forever
1st of october is a day to remember
nigerian na how well o, no be how far
when, we go learn to love one another
when, we go know say tribes no really matter
when, corruption go go for naija
when, we go learn to help one another
na when, ~~~~~~~~~~~~~~~
na when ~~~~ go stop hooking us we throat
na when politician go stop telling us lie
na when nigerians go learn a fake smile
light dey for the past week
water dey run i fit l!ck ice cream
fuel keep na 2 kobo
bobo fit buy sardines and plenty popcorn
shemo it’s the president
dem fit send plenty jamb to school omo with nutrient
government good o you know
they fit get a man job oh
adura wa ni bi ko sele bi ti nigeria ti toro
owo wa o lomo
a ti finally jam o won lowo
election time, won ma ma parabulate
to ba wole tan nkan
won o ni fun wa ni face
ghana must go lo fin pi national cake
agbada laari everywere ni senate
election time, won ma ma parabulate
to ba wole tan nkan
won o ni fun wa ni face
ghana must go lo fin pi national cake
agbada laari everywere ni senate, senate
why, we go live, we no go die for all
we go make am to the top
to the top, to the top
the sky we going
high we going
n0body go fit bring us down
oh yeah, n0body go fit bring us down
we are destined to make it, destined to make it
destiny to break it, ehhhhh
oh yeah


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...