lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu 5rank akl – 19th got me

Loading...

[intro]
it’s t~flow on the mix
ai 19th of may was the day the legend(ayayaya)
was born..
i love y’all ,i know you like my music
good vibes for real
this is 5rank akl
yea

[verse]
today na my day eh eh
where dangote dey eh
come give me stage dem
say make i clear dem ehe
where i go get them
to make demma men dem…
can y’all be the real one for real eh
can i be the one wey you need uhmm
loving all the way from beneath yea uhmm
i guess we gat redemption plus the things
you no fit mention yea

[refrain]
you know say i get vibe yea
me i no fit fake am yea
mainland down to island yea
[pre~chorus]
all i want is just love for my day eh
you know say we gon vibes till date
no one fit to come stop us today eh
we gon dance we gon cheer for the day eh…

[chorus]
19th of may is my birthday(all and)
me i no fit dull for the birthday(eyaa)
i go fit dey craze for the birthday
we go pop champagne for birthday

{telephone repeat chorus}

[bridge]
abeg abeg make you no call vanessa
you know say now we go dey on sativa
i wanna give you just all of my papers
all my papers…all my paper

[pre~chorus]
all i want is just love for my day eh
you know say we gon vibes till date
no one fit to come stop us today eh
we gon dance we gon cheer for the day eh…
[chorus]
19th of may is my birthday
me i no fit dull for the birthday
i go fit dey craze for the birthday
we go pop champagne for birthday

[outro]
ayy don’t call my 5~rank call me
frank…..


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...