lirik lagu 2greidz efejene (ft. sabi boy) – the truth
ye yeyeye
(oh)
oh nanana
(ye yee)
tugrade baba ah
call me sabi boy
na so
(oyeh)
ye yeyeye
einm
oh nanana
tugrade baba and sabi boy
dey here so
oyah tell dem make dem know
see this life wey we dey so
every body with there own oh
(own oh)
no time, no dulling
some people dey salute money
but i must talk the truth
i will never loose
i will keeping speaking the truth
some people dey salute money
in still of dem to talk the truth
ayee
i don’t have no more time, no delaying
i keeping stronger aah
ehen
na so in just be (oya)
see i nor go lie for you
i must to tell you the truth
so many things happen
that why i don’t have no more time to loose
i keep strong just for mien
i just want to work and blow
i want to be like aah, i say the top men
(top men)
i want to blow to the top men
i see you, you see me
see this life wey we dey so
every body with there own oh
(own oh)
no time, no dulling
some people dey salute money
but i must talk the truth
i will never loose
i will keeping speaking the truth
some people dey salute money
in still of dem to talk the truth
ayee
i don’t have no more time, no delaying
i keeping stronger aah
ehen
na so in just be (oya)
oyeh
everyday i dey on my knees
i dey pray to jah hi
some dey pray say make i fall
but baba god nor go gree for dem
nor go gree for dem
everyday i dey on my knees
i dey pray hi
all my enemy dey pray say make i fall
but me i nor go fit fall
cause god dey my back
i nor go fit fall
oluwa make you bless the boy
make every where stew
see this life wey we dey so
every body with there own oh
(own oh)
no time, no dulling
some people dey salute money
but i must talk the truth
i will never loose
i will keeping speaking the truth
some people dey salute money
in still of dem to talk the truth
ayee
i don’t have no more time, no delaying
i keeping stronger aah
ehen
we go blow
no time to fall
sabi boy we go blow
no time to fall
i say
feeling thy hitter
i say dance to my musical
feeling thy hitter
feeling thy hitter
dance to my musical
feeling thy hitter
all my guys, all my n~ggas
they march dance to my songs na
i say
no time to bother
see this life wey we dey so
every body with there own oh
(own oh)
no time, no dulling
some people dey salute money
but i must talk the truth
i will never loose
i will keeping speaking the truth
some people dey salute money
in still of dem to talk the truth
ayee
i don’t have no more time, no delaying
i keeping stronger aah
ehen
na so in just be (oya)
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu tzanca uraganu – 10 secunde
- lirik lagu žoržs siksna – sirdij nevajag skaitu
- lirik lagu таймсквер (taumckbep) – линии (lines)
- lirik lagu judy stone & the flanagans – home on the range
- lirik lagu dj air wheezy – dream loop
- lirik lagu newjeans (뉴진스) – hype boy
- lirik lagu steve martin – angel in flip-flops
- lirik lagu ivana spagna – lady madonna
- lirik lagu yuuuchi – разбит (broken)
- lirik lagu ptichka soe – солнце (sun)