lirik lagu zue - spirit
god is spirit
floating on spiritual
story tales no visual
i stay lucid, channel my stream
time my limit
memories turn pictures
another lonely christmas
i think i’m the villan
miles…
waka all day and night
looking for me promise land
tippy toe from their snake bite
but like fine wine
everything dey sweet with time
jericho go feel the sound
mukulu mukulu now…
hara rita wey tore…
my maria dey wait for spain, mo wa lantoro
my maria dey wait for spain, rìn lo morocco
my maria dey wait for spain…
se you don see big preacher with a good heart
abi na girl with no intentions
make society no cripple me with all this pressure
now i don sabi why agama no dey makе noise
cos the grass stay greener on thе other side you know
but na the other side wan use you do scapegoat
is why i water where my feet fit touch
my h.o.p.e no dey fade cos my faith is in god
so lady wa jubadi
light me up hmm sati
na you i run find come
so mami wa fun pami
do you know how to love
cos they never taught me such
na when papa run go work
na yin mama pack comot…
it’s why these
miles…
waka all day and night
looking for ma promise land
tippy toe from their snake bite
but like fine wine
everything dey sweet with time
jericho go feel the sound
mukulu mukulu now… miliki
hara rita wey tore…
my maria dey wait for spain, mo wa lantoro
my maria dey wait for spain, rìn lo morocco
my maria dey wait for spain…
eleda mi ma sun, ma sun, ma sun…
jowo ma sun…
eleda mi ma sun, ma sun, ma sun…
jowo ma sun…
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu bluu! (usa) - some people never change
- lirik lagu narkstyler - ride it
- lirik lagu bdt kay kay - h.i.g.h
- lirik lagu diante do trono & ana paula valadão - o cheiro das águas (ao vivo) [2014]
- lirik lagu magnum opus & white punk - в инкрустации (inlaid)
- lirik lagu the dorons - this new poison
- lirik lagu camping in alaska - ether
- lirik lagu able delilah - echoes
- lirik lagu p3ru - movinglikeazombie (cover)
- lirik lagu jone$ grifa & glorykeyz - if you need some