
lirik lagu zlatan - diamond
[verse 1]
girl you shining like a diamond in the rough
take your time, spend my money in a rush
big question, ṣe you go find me if i lost
i wanna put you in my lamborghini truck
i live my life for you like jesus on the cross
two seconds ṣe you go pick up when i call
[chorus]
i know say girls yapa
i know say girls boku o
but i dey feel one type of way whenever you no dey by my side
them dey call me woman wrapper
them say i dey fumble
o baby jọ ma da wọn lohun jẹ a jọ maa gbadun
[post~chorus]
oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh
but i dey feel one type of way whenever you no dey by my side
oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh
o baby jọ ma da wọn lohun jẹ a jọ maa gbadun
[verse 2]
they want make our love cast they want make e sup
they wan read our private matter for instablog
they many for internet wey wan dey gossip me
my chickala pass their own na why they wan dey worry me
ibi tẹ ba ti ri ẹba o di dandan ẹ ma rọbẹ
na she be my bustop to ri ẹ mo ṣe bọlẹ
spinal cord na she be my backbone
our love must shine na she be my blaqbonez
hundred shots of love so intoxicated
tequila no high me like this ọmọ yii gbe mi debẹ
ẹ wo bo ṣe n pamper mi bi ọmọ day care
true love is real ọlọhun mi o lelẹ
[bridge]
them say we go break up that’s a lie
ra wedding gown ’cause that’s my wife
bo ṣe n fun mi doggy lo n fun mi cowgirl jẹ back to back
gobe ma ṣẹlẹ tọmọ yii ba ever lọ leave my side
niṣo ni registry jọ ka tọwọbọwe ka lọ sign
[post~chorus]
oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh
but i dey feel one type of way whenever you no dey by my side
oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh
o baby jọ ma da wọn lohun jẹ a jọ maa gbadun
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu chayn - schatten
- lirik lagu imsomarcus - closer 2 death
- lirik lagu blue shallow waters - stand up for love
- lirik lagu the chemical brothers - block rockin’ beats (don diablo remix)
- lirik lagu mwb kenya muzik - niwewe
- lirik lagu dj chose - find out
- lirik lagu adés the planet - merci
- lirik lagu lil wayne - video model
- lirik lagu kenan doğulu - hiç bana sordun mu (remix)
- lirik lagu 梅艷芳 (anita mui) - 胭脂扣 (rouge)