lirik lagu zerrydl - pressure
[intro]
zerry pon this one
bi busy
[verse 1]
i been on the road and i’m lost in thought
never lose faith, i put my trust in god
put my cell phone on do not disturb
because if you no get money, you gon’ see many insult
i know jah, jah cover me
i remember when nkechi, she pour me water ni
and she go dey call me every time i no dey pick, ooh
i never make money, tell me why i go, dey sleep, ooh
[chorus]
deep down, i feel far away
from the pressure and the stress i face from еach direction
so dis time i’m gon’ sought a way
to find redеmption and save me from the pressure
[verse 2]
i dey my hustle mood, do not disturb me
same time, my girlfriend, she still disturb me
i got to concentrate, ’cause i dey chase money
’cause if the oppression come e no go funny
how do i pay? cash app to wallet
trade by vendor and trade my money i collect
but they still dey discuss money full your pocket
enemies be like snake inside toilet
lost a lot, i never lost my faith
dem be try take my place, but i remain zerrydl
how you wan take feel like when people
wey you call your friends, they pluck your feathers, take dey scratch ear
when i fall, i find my way up
i’ve never been sober, only style when i’m in my place
now i put a smile on my family face
i finally know how they money dey taste
[chorus]
deep down, i feel far away
from the pressure and the stress i face from each direction
so dis time i’m gon’ sought a way
to find redemption and save me from the pressure
deep down, i feel far away
from the pressure and the stress i face from each direction
so dis time i’m gon’ sought a way
to find redemption and save me from the pressure
[outro]
deep down, i feel far away
from the pressure and the stress i face from each direction
so dis time i’m gon’ sought a way
to find redemption and save me from the pressure
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu don't flop - scorzayzee vs oshea
- lirik lagu dave davies - creeping jean (2023 remaster)
- lirik lagu angelbaby (the hume collective) - live forever
- lirik lagu curt von martin - make her sing
- lirik lagu tzarbombah - mad
- lirik lagu room (70s) - no warmth in my life
- lirik lagu yebit (예빛) - 겨우내 (a winter's tale)
- lirik lagu love doctor (rapper) - disrespect 101
- lirik lagu blood bath staff - drag that cross
- lirik lagu aito, energy.exe, xinayn - happy new year