lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu zedon mulla - inu

Loading...

man dem ah talk
dem ah yarn anyhow
when u tell them your dreams
they go laugh it out
show them result
dem go call you scam
push you away
they go f~ck with your life

oju lari a ri nu eni
anything wey you do they go binu eni
they go smile for your face
but frown for your back
do you things wey dem like
wonma binu e ni

oju lari a ri nu eni
anything wey you do they go binu eni
they go smile for your face
but frown for your back
do you things wey dem like
wonma binu e ni

nowadays wey i dey hustle for money
n0body send me, n0body know me
back when i was moving with some money
they act friendly, they wan be my homie
but as omo ogbon me self i no bother
i go dey lowkey until i hammer
all i know is my family and my brothers
i go chase my paper
focus on the cheddar
make more moolah forget them haters
life is a gamble get scope my n~gga
order your uber no let them enter
get your visa fly away my n~gga
they go still shout coz they want to
para for your face coz they want to
they go later beg coz they have to
change your ways coz you have to

oju lari a ri nu eni
anything wey you do they go binu eni
they go smile for your face
but frown for your back
do you things wey dem like
wonma binu e ni

oju lari a ri nu eni
anything wey you do they go binu eni
they go smile for your face
but frown for your back
do you things wey dem like
wonma binu e ni

them go show you film
them go still call you actor
take you to alfa, take you to pastor
lie about your problems say na fear f~cking factor
chop your money, they go use am turn up

omo too much werrey choke for their body
use your brain my guy make you soji
stay locked in they no dey tell person
all my life me i no dey fear person
only god, oh my god i trust my god
i no get time to dey follow them dey involve
with some bad things n~ggas are doing
k!lling young girls, turn themselves ritualist
they go still shout coz they want to
para for your face coz they want to
they go later beg coz they have to
change your ways coz you have to

oju lari a ri nu eni
anything wey you do they go binu eni
they go smile for your face
but frown for your back
do you things wey dem like
wonma binu e ni

oju lari a ri nu eni
anything wey you do they go binu eni
they go smile for your face
but frown for your back
do you things wey dem like
wonma binu e ni

man dem ah talk
dem ah yarn anyhow
when u tell them your dreams
they go laugh it out
show them result
dem go call you scam
push you away
they go f~ck with your life


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...