
lirik lagu zaylevelten - butti vybes
[intro]
hm, hm
yamski, abeg, just eye am for me small
[verse 1]
money too choke for here, i don’t need n0body
put respect on the kid, no cudi, uh
me i don roll my kpo this morning, so, i dey on [kpori?] (nice)
i never too dey h, i gats to kpo before i chop this rice
so many kele dey, and most of them just dey on b~tti vibes (hey)
huh, yeah, b~tti vibes (hey)
huh, yeah, b~tti vibes (hey)
huh, yeah, bu~b~tti vibes (hey)
yeah, i love my b~tti vibes (b~tti)
shima dey on b~tti vibes, yeah
i dеy make am feel special ’til i nut inside (yеah)
[verse 2]
i been wan use this beat do love song but timbo change my mind (change my mind)
i just wan use am talk wetin dey my mind
the time wey that money drop, i just dey [?], i don pay my price
time wey that money drop, i just comot here for una side
up the price, b~tch, i up the price, yeah, up the price
[?] been nice, these b~tches ’round here ’cause they want a slice
i just be rocking designs, ra~ra~rapping in balenci’ slides
mo fe sọ, me i dey on funds, how could i read you’re a sly? f~ck your sly
married to the game, i got a ring [?]
b~tch you fine, but you f~cking broke, so, you no my type, yeah
i dey sip on dsb like some f~cking wine
b~tch don’t got no mind of her own, i make her snort this line
ah, come, come (come)
i am [?], catch me with igbo~gbo, eh
i don go, they no tell me say na colos (yeah)
i do go, where you shima? na bonus, yeah
na wa gbórí w’ó l’ẹ́, i don’t know, yeah
mo ti gbọ́, ó l’ọ́lẹ̀, i don’t know
e say make i teach am, but i don’t know how
n~gga wanna be my yami but he don’t know how
you know what i mean? (ten~ten) no be lie (ten ski, save me)
[refrain]
all my b~tches dey on b~tti vibes
i don’t want no trenches ho, dey on b~tti vibes, huh
all my b~tches dey on b~tti vibes
i don’t want no trenches ho, dey on b~tti vibes (b~tti vibes), yeah
all my b~tches dey on b~tti vibes
i don’t want no trenches ho, dey on b~tti vibes (b~tti vibes), yeah
all my b~tches dey on b~tti vibes (b~tti vibes)
i don’t want no trenches ho (b~tti vibes), dey on b~tti vibes (b~tti vibes), eh (b~tti vibes)
all my b~tches dey on b~tti vibes (b~tti vibes)
i don’t want no trenches ho (b~tti vibes), dey on b~tti vibes (b~tti vibes), eh
[outro]
ju~ju~just dey on b~tti, just dey on soft
just dey on soft, no dey do too much
just chill, chill
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu dear nora - one night in the moment
- lirik lagu parfeniuk - ти така одна (you're the only one)
- lirik lagu lil deek & finquelliño - don't show my face
- lirik lagu i2h - histoire #2
- lirik lagu olomana - lullabye
- lirik lagu lifelesslover - slaughtered vomit dolls
- lirik lagu capotillo freestyle - di di di - extended. verse
- lirik lagu gang of youths - forebearance (alternate)
- lirik lagu amanda shires - streetlights and stars
- lirik lagu luhh dyl - child lock