
lirik lagu zaylevelten - bali
[intro]
(tenski, save me)
[verse 1]
uh, when we start
you go know say no be mouth, men mount
for my (ama?), na my money i dey count
i no dey gallivant, i be boss don corleone
your kele pop molly, she dey rant
yeah, i dey on my yams (on my yami)
n~gga, i ride for my yami (yami)
life of the party, baby wanna yarn me
couple bad b~tches won’t allow me, uh
[chorus]
[hate, i no dey look as i dey carry?] (carry)
shey, i no go rock before them wire me, uh
’levelten a motherufckin’ animal, mama don pray for me, say, “lord, dey guide me”, uh
i dey on my coco, no be (bami?), cali
with some fine sh~t, i’m in bali
can’t find me, ’cause i’m all the way in bali
can’t find me, ’cause i’m all the way in bali (bali, uh)
[verse 2]
say she wanna die, oya bisi, catch a body (tenski)
make i no go die, the way the backy dey high me
me, wey you dey whine me? cana’ on a daily, cana’ on a nightly
yeah, i got the paper, bigger than a library
n~gga, i’ve been bombin’, tell am i dey buy bitcoin
make i throw the money for my bad b~tch, that girl
so many kele, got a dark and a lightskin one
think i wanna land, i gotta ice this one
i know say dem go like the way we spice this one
for the money, i go lose am
pass me the kpoli make i smooch am
anybody try me, i go woze am
anybody try me, i go wound am
anybody try me, put ’em in a cooler
i was up all night, i was workin’ in the luna
back in the day, i was really all alone
now, nowaday, everybody in my phone now, had to change my number
i been dey h and n0body give me nada
now, we dey mix the balenci’ with the prada (prada)
youngin, na me be your father
any beat, we dey chop like of~
[chorus]
[hate, i no dey look as i dey carry?] (carry)
shey, i no go rock before them wire me, uh
‘levelten a motherufckin’ animal, mama don pray for me, say, “lord, dey guide me”, uh
i dey on my coco, no be (bami?), cali
with some fine sh~t, i’m in bali
can’t find me, ’cause i’m all the way in bali
can’t find me, ’cause i’m all the way in bali (bali, uh)
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu garzi - fluorine
- lirik lagu mayvi (es) - 20 dollars
- lirik lagu satuko - de_anubis
- lirik lagu роберт иоффе (robert ioffe) - лето (summer)
- lirik lagu zac samuel - baby
- lirik lagu fokus & meridialu - koncerty (mops bebsky remix)
- lirik lagu aloy (esp) - a por el mundial
- lirik lagu aidoneus - rebirth
- lirik lagu suchmos - why
- lirik lagu new order - fine time (7" version)