
lirik lagu zakarii slvr - where dem?
Loading...
omo wo
tell me go
me i go go
cus na only me know
how the thing dey be
the cases i see
the places i’ve been
people i’ve seen
omo wo
tell me go
me i go go
cus na only me know
omo w
tell me go
me i go go
cus na only me know
where dem?
abobi where dem
wetin dem tell you?
wetin dem yarn you?
this one na intro
na me dey run the disco
na me give the inspo
na me givе dem inspo
them talk say e еasy
easy peasy
them talk say e easy
do am if e easy
i tell them make dem do am
see say dem no fit do am
them say dem no go do am
cus na only me dey do am
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu paige davis - new yorkers
- lirik lagu kiheitai - glock-17
- lirik lagu секс після смерті (sex after death) - !им (!them)
- lirik lagu devasted & davert - take off
- lirik lagu 洪心怡 (hung sum yee) - 你是我的煩惱海 (maelstrom)
- lirik lagu soukey & pronto - skylines
- lirik lagu anna kiara - excalibur
- lirik lagu noa - элегия икара (the elegy of icarus)
- lirik lagu ashland craft - happy drunk
- lirik lagu xero_072 - autopilot