lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu zakarii slvr - gwhf.

Loading...

girl can you come tonight
come with your friends and my friends we gon party tonight

girl can you come tonight
come with your friends and my friends and we gon party tonight

wetin dey sup
who you wan call?
leave your man on read and come to the front
put your device on do not disturb
the party is turnt and you wan dey dull
baby see no dey dull

move your body make you feel the ginger
roll your waist just like say na rizzla
then me i go sing like choir mister
no denying na god design am

check and balance i don do the maths
even if i no attend any class
i don cross check all of the stats
na this kele come dey stress me pass

all of these girls just wanna have fun
girls dem just wanna have fun
uniport girls just wanna have fun
unilag girls just wanna have fun
abuad girls just wanna have fun
lasu girls just wanna have fun
uniben just wanna have fun
wetin dey sup
who you wan call?
leave your man on read and come to the front
put your device on do not disturb
the party is turnt and you wan dey dull
baby no dey dull


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...