lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu yungsammie - jah

Loading...

(verse 1)
i pray to god i see the better days
i pray to god i no see rainy days
i put my life on jah
i put my life on this p
i’m never sleeping my g
247 i’m on my pc

many things happen wey make me realize
many things wey happen wey make me organize
omo n0body tell me before i wise (real life)
wey thing wey do me before no do me twice

plenty good things go still happen
celebrations go come
the money sef go drop
jubilations go sup

everything go align one by one
my brother it is fine
joy go come

(chorus)
jah elijah elijah elijah
owo mi loke jah
mo ke hallelujah pa
ranmi lowo kin go ke agba
ki bata mi dun kokoka
mio mo ogun mio mo ifa
na only you i get jah
ese yeh yeh ye
one day one day
moma lowo laye
say my story go change
when my hustle go pay
available go dey
all the times i failed
i no go feel am again
again again

(verse 2)
porsche panamera
omo esha ni but e dope
mon hustle my n~gga
all my life i no fold

if na jazz e go cast
n0body to run to run to jah
before my probelm go go far
malaika shen gbo ke bo far

they won stop me but they cannot stop me
won fe copy won she photocopy
dem dey vex coz my gbedu disturbing
na their personal gobe be that
(chorus)
jah elijah elijah elijah
owo mi loke jah
mo ke hallelujah pa
ranmi lowo kin go ke agba
ki bata mi dun kokoka
mio mo ogun mio mo ifa
na only you i get jah

ese yeh yeh ye
one day one day
moma lowo laye
say my story go change
when my hustle go pay
available go dey
all the times i failed
i no go feel am again
again again

plenty good things go still happen
celebrations go come
the money sef go drop
jubilations go sup

everything go align one by one
my brother it is fine
joy go come
jah elijah elijah elijah
owo mi loke jah
mo ke hallelujah pa
ranmi lowo kin go ke agba
ki bata mi dun kokoka
mio mo ogun mio mo ifa
na only you i get jah


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...