
lirik lagu ys.manrasta - osas
[intro]
you need to pay attention, yeah
see (amu boy)
[verse 1]
there is a boy wey be osas
he dey carry last for class
everybody hate am just like that
nothing dey come his part
even the teachers dey call am brat
’cause him dey dress on rag
no be who go school dey make am pass
some people dey divert
osas gather money for him to go lagos, but e no dey enough to pay bus
osas gats go back, and he take off
like he gats to double work
as him dey work, he dey cry
baba god see i don try
all my n~ggas don dеy fly
answer me abi na when i diе
[chorus]
i’ll be on my way up
no dey fake love
me i no fit give up
emi famous
moti pompous
emi sure boy
emi ti oni kobo moti wale moti conquer
(i’ll be on my way up
no dey fake love
me i no fit give up
emi famous
moti pompous
emi sure boy
emi ti oni kobo moti wale moti conquer)
[verse 2]
finally, osas come lagos
he dey with aunty and some neighbors
lapi wey dey for old cupboard, osas repair am later on
him believe say one day hustle go pay
and it fit be soon, e no go delay
money go finish and matter go dey
he come dey kneel down and start to dey pray
as god may have it, he change osas’s graphics
wetin enter na credit, from the west and the whole east
n0body believe say my n~gga go make am e come dey be like say na film [?] like to welcome e no be nepa
na so make them they tell my brother man, make you no dey worry very soon everything e go dey better
[chorus]
i’ll be on my way up
no dey fake love
me i no fit give up
emi famous
moti pompous
emi sure boy
emi ti oni kobo moti wale moti conquer
(i’ll be on my way up
no dey fake love
me i no fit give up
emi famous
moti pompous
emi sure boy
emi ti oni kobo moti wale moti conquer)
[outro]
you need to pay attention (f~~~)
yeah, yeah
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu eyalthehamud - the hills (ultimate remix) [unofficial]
- lirik lagu lou nei - jenesaisquoi
- lirik lagu czyk (usa) - dissipate (rebloomed)
- lirik lagu bbno$ - yezzir
- lirik lagu dylan conrique - just us
- lirik lagu duki, lit killah, rusherking - duki - so damn (freestyle)
- lirik lagu bambino (hrv) & franz (hrv) - mediteran
- lirik lagu the red moon macabre - batty fang
- lirik lagu charlys da rocinha - por amor
- lirik lagu barış manço - işte hendek işte deve (mançoloji)