
lirik lagu youngt noni - addicted
intro:
track
boy wey dey sing song dada
verse 1:
sey girl my eye dan dirty
and i am feeling naughty
make we dey omoge
oya gbedi soke
make you give me something
sey my eye dan dirty
and i am feeling naughty
make we dey amaka
oya pull off naa
make you no leave me hanging
pre chorus:
cus i dan shamamanya
am addicted to you
for your sake i go turn lagbaja
make i for sing song for you
i wan be like pablo escoba
give all my money to you
make i be your nelson mandela
so i fit to fight squad for you
chorus:
am addicted
agh agh aghhhh
am addicted to you
to you
uwoooh oh ohh
girl am addicted
agh agh aghhhh
am addictеd to you
to you
uwoooh oh ohh
hook:
aiyaa
and if you give me your love
i no go run away yеah yeah yeah yeah
girl if you give me your heart
i go dey, i go dey, dey dey dey
and if you give me your love
i no go run away yeah yeah yeah yeah
girl if you give me your heart
i go dey, i go dey, dey dey dey
verse 2:
sey i be the phone
you be my charger
anytime you slot in
naso i dey add bar
sey me no go leave you for ann
cus you are the best thing in my life
sey you be the phone
i be your charger
anytime i slot in
i know sey you they feel am
uloma
my beamer
oya na come make we dey together
pre chorus:
see cus i dan shamamanya
am addicted to you
for your sake i go turn lagbaja
make i for sing song for you
i wan be like pablo escoba
give all my money to you
make i be your nelson mandela
so i fit to fight squad for you
chorus:
am addicted
am addicted, am addicted
am addicted to you
to you
uwoooh oh ohh
girl am addicted
am addicted
am addicted to you
to you
uwoooh oh ohh
outro:
agh agh aghhhh
youngt noni oh ohh ohhh
oya na boy wey dey sing song dada
agh agh aghhhh
saytmix
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu belinda carlisle - if u go
- lirik lagu james loup - building 86
- lirik lagu aryendra - minding my business
- lirik lagu wilderado - peyton (ourvinyl sessions)
- lirik lagu t.i.s - minimum
- lirik lagu azzecca - other side
- lirik lagu skie (rou) - luv
- lirik lagu syme - denk an uns
- lirik lagu icielani - imagine
- lirik lagu pablo novacci - paracetamol