lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu youngt noni - 5 & 6

Loading...

mad o
uwoor wuhiii
boy wey dey sing song dada
agh aghh

girl you fine pass melanin
whats your name make i for remit
place your order bill is on me
and girl you’re covered with the blood of je
god made you special
just like hayzel
girl your beauty is unstoppable
your backside is unbeatable
the way you move, you look reliable
rotate
make i show case
this your bombay make me meditate
this your face no need mary kay
omoge clap that ikebe
rotate
make i show case
this your bombay make me meditate
this your face no need mary kay
omoge clap that ikebe

girl you know sey na me and you
we be like 5 & 6
na only me and you
girl you know sey na me and you
we be like 5 & 6
na only me and you
uwoor wuhiii
123
girl i love you still
123
oh my omalicha omalicha omalicha urhh urhh
girl you be omalicha urhhh urhh
girl you be my peace of mind urhh urhh
you’re my monalisa agh agh

saytmix
mad o


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...