lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu youngii - born champion

Loading...

and if i talk ham
dem go hear ham
dem go feel ham
and if i talk ham
dem go hear ham
dem go feel ham
and if i talk ham
dem go hear ham
dem go feel ham
and if i talk ham
dem go hear ham
dem go feel ham
and if i talk ham
dem go hear ham
dem go feel feel feel feel

no be youngii duu
youngii muller
introduction like person wey dey toast amina
everything dey mendula
i no get time for the stressing
i’m a winner
smooth aquafina
declan rice
i’m a balling n~gga
oh sensima
who be my dealer
nah my healer
boy like me
i dey i dey always delivеr
who be that wey dey act likе a gboyaga
everything nice and smooth like vinegar
lyrically mad but the bottle is a gold digger
i no won shayo but the money is a rudiger

eunice tie
well nah one o
i no won die oo
hmm hmm
hmm hmm

righteous demarcation
different lituation
light up the gyration
celebration station

tell the world i’m a born champion
i’m a born champion
and it’s obvious
back in those days they no won roll with us
but now dey see us now
and they wanna f~ck with us
tell the world
go tell the world
tell the world
i’m a born champion
i’m a born champion
im a born champion
i’m a born champion
i’m a born champion
me tell dem bad man
imma born champion
but they never knew
me am a born champion
me tell dem bad man
i’m a born champion
but them never knew
me am a born champion
me tell dem bad man
imma born champion
but they never knew
me am a born champion
me tell dem bad man
i’m a born champion
but them never knew
me am a born champion
so i let dem know

rasta man spittin on the beat (yai yai)
uther pendragon me i spit fire
suck them outta blood like a vampire
drop a flow that shock them like a live wire

lyrical cannibal
imma taliban
chop all your dogs
dem a likkle animal(badman)
i bring dope cesar to your burial
swear it’s gon be your fun~eral(brrra)
righteous demarcation
different lituation
lit up the gyration
celebration station

me tell dem bad man
imma born champion
but they never knew
me am a born champion
me tell dem bad man
i’m a born champion
but them never knew
me am a born champion
so i let dem know


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...