lirik lagu yosa oku - na sexual immorality dey kill society
you got to know say, na knack, devil knack eve
you got to know say, na him sk!lls many men dey use
you got to know say, na shook, devil shook eve
you got to know say, na him sk!lls many men, naim dem dey use
i go buy you gucci, i go buy you prada
forget your man, i’m a better lover, lover
look at him w~lly, na little man thing
look at my w~lly, e be like mortar
i go change your life, from worse to better
i’ll fly you first class, we go go to malta
i’ll turn you overnight to big woman
you go turn overnight to big woman
na s~xual immorality, naim dey k!ll our society
na s~xual immorality, naim dey k!ll our society
na s~xual immorality, ty o, naim dey k!ll our society
na s~xual immorality o, naim dey k!ll our society
dem make condom and they give am to the man
oya take, oya, start to shook anyhow
oya take, oya, start to shook anyhow
oga wait, to shook a woman no be for fun
dem make contraceptives, they give am to the woman
oya take, oya start to shook anyhow
oya take, oya start to shook anyhow
madam wait, to shook a man no be for fun, oh
and dem go carry condom, say dem use am take dey teach s~x education
which kind s~x education be this, oh
instead of them to teach the children self~control
but dem nuh fit, because themselves dem nuh get control
condom na abortion
na s~xual immorality, naim dey k!ll our society
na s~xual immorality, naim dey k!ll our society
na s~xual immorality, ty o, naim dey k!ll our society
na s~xual immorality o, naim dey k!ll our society
to shook na to born
to shook na to procreate
to knack na to multiply
to dey shook na to reproduce
now i wan tell you something very confidential
open your ears very well and hear me very loud and clear
woman kpekus no be for shook, shook, shook
woman kpekus no be to pound like pounded yam
mr iron gbola
naim dey make born pikin dey pain her wella
naim dey make to born a child dey feel like h~ll fire, h~ll fire o
tell them
na s~xual immorality, naim dey k!ll our society
na s~xual immorality, naim dey k!ll our society
na s~xual immorality, ty o, naim dey k!ll our society
na s~xual immorality o, naim dey k!ll our society
to shook na to born
to shook na to procreate
to knack na to multiply
to dey shook na to reproduce
na s~xual immorality, naim dey k!ll our society
na s~xual immorality, naim dey k!ll our society
na s~xual immorality, ty o, naim dey k!ll our society
na s~xual immorality o, naim dey k!ll our society
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu amalfitano - holy drinkard
- lirik lagu yxng t (mechanical insanicals) - playboi bunny ?
- lirik lagu kurovu - 01 house of
- lirik lagu cardi b, jeezy & latto - errtime
- lirik lagu playboi carti & young nudy - pissy pamper remix (kid cudi on kid cudi)*
- lirik lagu askonik - upset 2!!!
- lirik lagu sidecars - a cámara lenta
- lirik lagu jane leo - goldmine (alt version)
- lirik lagu aleyce simmonds - name without a face
- lirik lagu dori (hrv) - control