lirik lagu yosa oku - mumu african giant
na yeye, na yeye african giant
na mumu, na mumu african giant
na yeye, na yeye african giant
na mumu, na mumu african giant
na jaundice, na jaundice african giant
na stupid, na stupid african giant
na ugly, na ugly african giant
na sleeping, na sleeping african giant
water no get smell, water no get smell
water no get smell, if e dey smell no be water at all o
water no get smell, water no get smell
water no get smell, if e dey smell no be water at all o
i never see giant wey no dey see
and i nеver see giant with broken legs
giant wеt get plenty tyrant
i never see giant wet no get hand
this one no be giant na die ant
this one no be giant na die ant
na yeye, na yeye african giant
na mumu, na mumu african giant
na yeye, na yeye african giant
na mumu, na mumu african giant
na jaundice, na jaundice african giant
na stupid, na stupid african giant
na ugly, na ugly african giant
na sleeping, na sleeping african giant
african giant my yansh
romanticism e wan k!ll dem finish
romanticism e wan k!ll dem o
e wan to finish dem
water no get smell
if e dey smell yeah then no be water at all o
water no get, water no get smell
if e dey smell no be water at all
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu ozzy baby - młodzi tytani
- lirik lagu dilan balkay - kendi düşen ağlamaz
- lirik lagu lynks - i didn’t come here for art
- lirik lagu crônica ativa - terra prometida
- lirik lagu arhqv - 30.03.25
- lirik lagu solstie - open up
- lirik lagu twixt - aptallar
- lirik lagu 小松未歩 (miho komatsu) - 氷の上に立つように (kōri no ue ni tatsu yō ni)
- lirik lagu dave hazes - pacu jalur.
- lirik lagu shalavanaebala - обеzьяна (a monkey)