lirik lagu yosa oku - december fever
yeah, alright, eh
oh yosa oku, yeah, yeah
yosa, yosa, yosa, yosa, yo
yosa, yosa, yosa, yosa, yosa
onyema osamede, osamede
lelekule
december done come
everybody pack their load
dem dey go naija, go enjoy, go jolly, go jolly, yo
this time na the time when wickedness dey reign
everybody dey do all their means to get the dough
the one wey go get belle, go carry bеlle, yo
and the one wеy go enjoy, go enjoy, plus the one wey go die
all of dem, dem join theirselves together, dem
dem want to enjoy their flesh for life, eyo, o
but you know say you nuh fi to
if you want to enjoy forever, you must to go
if you nuh get god by your side, then you nuh get hope
and make you know say, nothing pass god for life
december fever, dancing fever
december fever, dancing fever
december fever, dancing fever
december fever, dancing fever
december fever, dancing fever
december fever, dancing fever
december fever, dancing fever
december fever, dancing fever
all dem know na how to make money, money, money, money
all dem know na how to grab money, money, money, money
all dem know na how to gather cash, cash, cash, cash
all dem know na how to make money, money, money, money
but think about your soul
think about your soul
that is the most important thing, ah ha
that is the most important thing, ah ha ah
that is the most important thing, oh oh, oh
that is the most important thing, ah ha, ah
that is the most important thing, oh oh, oh
that is the most important thing, oh
oh yeah, alright
ah ha, dancing fever, ah ha
oh, dancing fever, alright
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu seyla amelia - jika itu maumu
- lirik lagu the suzii 3 - secrets
- lirik lagu home front (can) - always this way
- lirik lagu count zero - girl on a corner
- lirik lagu avelcain (jpn) - 月蝕 (gesshoku)
- lirik lagu kuremino - di che colore fare la piscina
- lirik lagu naturos & surgeon - bom bom
- lirik lagu yeenee & sytry cart - ушла (she's gone)
- lirik lagu skull & crossbones - labyrinth of time
- lirik lagu kawaii gas club - motomami