lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu yolyboy - your blessings

Loading...

hah hah hah
hah hah hah

oluwa were you dey shanole
oluwa were your blessing
your blessings
were you dey shanole
oluwa shower your blessing
your blessings heyah

money no come my way
everyday me i dey on my knees
i no dey joke or play
everyday i dey pray
i no dey say dem say
omo i no dey underrate
na you wey know my pain
baba god i dey pray
money go kon kon
e no dey kon kon
oloyi kon kon
pata pata no kon kon
money go kon kon
e no dey kon kon
oloyi kon kon
pata pata no kon
oluwa were you dey shanole
oluwa were your blessing
your blessings
were you dey shanole
oluwa shower your blessing
your blessings heyah

e don dey border me
and i swear e fit dey kolo me
e don dey tey for me
say nothing dey come or me
i tey for gutter
make you check my matter
i want range rover
no be corolla

money go kon kon
e no dey kon kon
oloyi kon kon
pata pata no kon kon
money go kon kon
e no dey kon kon
oloyi kon kon
pata pata no kon

oluwa were you dey shanole
oluwa were your blessing
your blessings
were you dey shanole
oluwa shower your blessing
your blessings
oluwa were you dey shanole
oluwa were your blessing
your blessings
were you dey shanole
oluwa shower your blessing
your blessings heyah


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...