lirik lagu yolyboy - thank you baba
yoly yolyboy
i’m believing; thank you baba
thank you for everything
wey you’ve been doing me
thank you baba
thank you for blessing me
morning to evening; thank you baba
thank you for all that you’re
doing for my living
thank you baba, thank you baba
dem be say i no go pass
even for school i bin dey last
say i no go last woh
nah god wey bin dey my back woh
dem bin say i dey waste time
say my life e no go better
i no dey sent woh
make dem just dey woh
dem bin say i go never go
say my name e go never blow
dem bin say my time no go show
thank god i dey komaro
na dem bin hate, na dem bin say
i no fit sing i no no sound
now dem dey wait, now dem dey there
wan talk say i don go do jazz
every day on my goal, i no de play
soldier go come e go go, we still dey pray
though i no dey take ibo, i don dey high
baba god go soon be on point, and now
i’m believing; thank you baba
thank you for everything
wey you’ve been doing me
thank you baba
thank you for blessing me
morning to evening; thank you baba
thank you for all that you’re
doing for my living
thank you baba, thank you baba
i dey say eno easy
when we bin dey over busy
i dey talk about time nothing dey line
what a life time
boys dey hustle hard woh
to get money for hand woh
go the studio
record wetin no dey pay you woh
i no say na time woh
make you dey push and grind yeh
cos i know one day
baba god go show him face ahah
every day on my goal, i no de play
soldier go come e go go, we still dey pray
though i no dey take ibo, i don dey high
baba god go soon be on point, and now
i’m believing; thank you baba
thank you for everything
wey you’ve been doing me
thank you baba
thank you for blessing me
morning to evening; thank you baba
thank you for all that you’re
doing for my living
thank you baba, thank you baba
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu brittany howard - power to undo
- lirik lagu yeat deluxer - mëan feen (ft. kranky kranky)
- lirik lagu scrim - who saves the savior
- lirik lagu imperial bigg - lo sabes
- lirik lagu sisters (ruppes) - it was finished on the cross
- lirik lagu lencinho - como é possível
- lirik lagu russkay - uno de firma
- lirik lagu dello - dimensions beyond [candidate 3/20]
- lirik lagu jetty gas - miss u
- lirik lagu nozukiwa - baile