lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu yolyboy - lagos dey hustle money

Loading...

yeah ah hah hah hah hah
ahah

for lagos we dey
we dey hutle money
we just dey hustle no gra gra
one day hustle go pay
for lagos we dey ah
we no dey play ah
lagos we dey hustle money
we no dey play ah

how e be my concern
you know say na my life i dey mind
i no geti your time
everyday i dey making my life
and i say kilode mafo
everytime i know i dey k!ller show
i no geti time for olofofo
i dey live my life no comma
now wе dey relating
dem dеy informating
na just to connecti
everyday no delayi ah
money dey yapa
omo mun gode allah
omo na lomo
everyday we go dey somo
for lagos we dey
we dey hutle money
we just dey hustle no gra gra
one day hustle go pay
for lagos we dey ah
we no dey play ah
lagos we dey hustle money
we no dey play ah

every where na boller
for lagos we dey get the raba
na who be your mother
step on the place
we go just dey murder
and we dey no play on the go
omo even we dey low key we dey boll
and nothing go stop us now
for lagos we go dey boll
now we dey relating
dem dey informating
na just to connecti
everyday no delayi ah
money dey yapa
omo mun gode allah
omo na lomo
everyday we go dey somo
for lagos we dey
we dey hutle money
we just dey hustle no gra gra
one day hustle go pay
for lagos we dey ah
we no dey play ah
lagos we dey hustle money
we no dey play ah
for lagos we dey
we dey hutle money
we just dey hustle no gra gra
one day hustle go pay
for lagos we dey ah
we no dey play ah
lagos we dey hustle money
we no dey play ah


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...