
lirik lagu yemi alade - tomorrow
[intro]
n0body knows tomorrow
stay with me tonight
popote wendapo
i go dey remember
you go always dey my mind
yasso, mm~hmm, mm~hmm
[verse 1]
inna my mind i am looking for the melody
searching for the rhythm wey go totori
and in my soul i am waiting on the prophesy
i know, i know it’s coming soon
[pre~chorus]
i dey para
my mind don dey worry for my cheddar
i no dey slow down
mama told me i go blow like i be vuvuzela
n0body knows tomorrow
[chorus]
n0body knows tomorrow (ah, yeah, yeah, yeah)
stay with me tonight (popote wendapo)
popote wendapo
i go dey remember
you go always dey my mind (ah, you go always dey my mind)
if you have to leave tomorrow (if you have to leave, baby, no)
stay with me tonight
popote wendapo (popote wendapo)
i go dey remember (remember)
you go always dey my mind
[verse 2]
n0body knows tomorrow
fit to get money pass aliko
i dance away my sorrow
i go bounce like boy alinco
rain or shine, i’ll be shining like a diamond
i no dey gree
from ikeja to miami, dem dey dance to my calypso
oh yeah
[pre~chorus]
i dey para
my mind don dey worry for my cheddar
i no dey slow down
i’m a winner, i don blow like i be vuvuzela
n0body knows tomorrow
[chorus]
n0body knows tomorrow (ah, yeah, yeah, yeah)
stay with me tonight (popote wendapo)
popote wendapo
i go dey remember (i go dey remember)
you go always dey my mind (ah, you go always dey my mind)
if you have to leave tomorrow (if you have to leave today, baby, yeah)
stay with me tonight
ah, popote wendapo (popote wendapo)
i go dey remember (remember)
you go always dey my mind (ooh, you go always dey my mind, oh~oh, oh~oh)
[bridge]
mmm
n0body knows tomorrow
[outro]
n0body knows tomorrow
stay with me tonight
popote wendapo
i go dey remember
you go always dey my mind (ooh, you go always dey my mind)
if you have to leave tomorrow (if you have to leave, baby, no)
stay with me tonight (oh, popote wendapo)
popote wendapo
i go dey remember (i go dey remember)
you go always dey my mind
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu superman is dead - malaikat bawah tanah
- lirik lagu baby bertha - lost my woman
- lirik lagu onegmane - аристократы улицы
- lirik lagu אברהם לגסה - toda raba - תודה רבה - avraham lagasa
- lirik lagu ralfy the plug - ass backwards
- lirik lagu issac ryan brown - no love lost
- lirik lagu honeyxbun - want you (honeymix)
- lirik lagu elmiene - sweetness (remix)
- lirik lagu nosowska - zimny
- lirik lagu xmira - criminal