![lirik.web.id](https://lirik.web.id/tema/logo.png)
lirik lagu yemi alade - oga
ice water
yemi alade
ahn, ahn, ahn, oga
ahn, ahn, oga oga
ahn, ahn, ahn, oga
ahn, ahn, oga oga
as you see me, i be oga no be package o
as you see me, dem dey call me chairman o
and even if you follow me go my village
dem dey feely me, oh~oh~oh
as you see me, for we side na big boys o
everything stew, everything nice
too much sauce, you go fear spice
las las o, we go dey alright
shey you wan bet make we roll dice
no ni, no ni o
we turn around o
no ni, no ni o
oga ni mi o (oga like dat)
as the credit e show
na so we go dey bless up o (oga like dat)
dem been think say na joke
but na dem don dey stand up o (oga like dat)
family dey buzz my phone
but the money still dey pile up o (oga like dat)
the girl is always online
but the data no dey runout o (oga like dat)
ahn, ahn, ahn, oga
ahn, ahn, oga oga (chairman)
ahn, ahn, ahn, oga
ahn, ahn, oga oga
obi mo, bi mo
ebubedike, ah
ice water (obi mo, bi mo)
happy yourself, baby o
enjoy your life, baby o
happy yourself, baby o
e sweet for this side, baby o
wetin dey constant? (na enjoyment o)
flexing abundance (enjoyment o)
very important (enjoyment o)
living your best life
everything stew, everything nice
too much sauce, you go fear spice
las las o, we go dey alright
shey you wan bet make we roll dice
no ni, no ni o
we turn around o
no ni, no ni oo
oga ni mi o (oga like dat)
as the credit e show
na so we go dey bless up o (oga like dat)
dem been think say na joke
but na dem don dey stand up o (oga like dat)
family dey buzz my phone
but the money still dey pile up o (oga like dat)
the girl is always online
but the data no dey runout o (oga like dat)
as the credit e show
na so we go dey bless up o (oga like dat)
dem been think say na joke
but na dem don dey stand up o (oga like dat)
family dey buzz my phone
but the money still dey pile up o (oga like dat)
the girl is always online
but the data no dey runout o (oga like dat)
ahn, ahn, ahn, oga (i be chairman)
ahn, ahn, oga oga (dem dey call be perfect o)
ahn, ahn, ahn, oga (na me be graduate o)
ahn, ahn, oga oga (for the whole family)
ahn, ahn, ahn, oga (i be pesin)
ahn, ahn, oga oga (dem dey call me baby o)
ahn, ahn, ahn, oga (poor man with him best o)
ahn, ahn, oga oga (god still uplift)
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu la grande famiglia - frutto verde
- lirik lagu zachy beanpole - saved (paw patrol: the movie)
- lirik lagu pure pleasure - by my side
- lirik lagu pako villasana - rompe low
- lirik lagu thierry kiiza - team
- lirik lagu pipevhz - pegajoso
- lirik lagu velocity nine, drew messina - away with me
- lirik lagu i funamboli - per ricominciare con te
- lirik lagu annex vodka - pending
- lirik lagu lovers and liars - the end of history