lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu yemi alade - carry me

Loading...

[intro]
carry me, carry me, baby
carry me, carry me, baby
carry me, carry me, baby
carry me, oh

[verse 1]
anywhere you go go, na where i wan go
even if na sokoto, i go follow you go
e get something wey you dey do when i dey for your side
e get the feeling wey me i dey feel, wey i no understand

[pre~chorus]
shebi, you rub [kaya?]
abi, na this manya
e set my body on fire
carry you for my bololo
omo, shayo na b~st~rd
i rather wait for corner
e get the way you dey do me
abeg, make you carry me dey go

[chorus]
sun mo mi, baby
welele, wololo
welele, wololo
welele, wololo
i dey for you, my baby
welele, wololo
welele, wololo
welele, wololo
no be tinko~tinko
wombolo, wombolo
wombolo, wombolo
wombolo, wombolo
e dey do me somethin’
welele, wololo
welele, wololo
welele, wololo
[verse 2]
carry me go
i follow you, no question
i padi you, no mention
wahala for who dey question my love
carry me go
carry me go like uber
i no get destination
wahala for who dey question my love

[pre~chorus]
shebi, you rub [kaya?]
abi, na this manya
e set my body on fire
carry you for my bololo
omo, shayo na b~st~rd
i rather wait for corner
e get the way you dey do me
abeg, make you carry me dey go

[chorus]
sun mo mi, baby
welele, wololo
welele, wololo
welele, wololo
i dey for you, my baby
welele, wololo
welele, wololo
welele, wololo
no be tinko~tinko
wombolo, wombolo
wombolo, wombolo
wombolo, wombolo
e dey do me somethin’
welele, wololo
welele, wololo
welele, wololo
[outro]
wanna, wanna [?]
wanna, wanna [?]
[?]
[?] (no be tinko~tinko)
no be tinko~tinko


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...