lirik lagu xnoteorious - one stone
two black birds they sittin’ on the wall
one named one named
two black birds they sittin’ on the wall
e get this woman wey show up for my house
come dey tell my malè say she go like to be my spouse
she go be like 30 years or there about
so i come dey reason maybe nah house boy she dey scout
wetin come off me malè say nah must ohh
say if i gree my people go stop to dey hustle
she go gimme house gimme car gimme job oh
say if i name a price she ready to gimme double
anyways me i end up for there
boy see my step daughter she a beautiful gal
she go be like 17 with some fat -ss curves
and a body thats prolly better wen she wear those pearls and nothin’ else. uhh
small small i don settle in
i no sabi who let the devil in
i don dey fall in love with my pikin
i’m the craziest n-gga ever seen
dem tell me say one stone no dey shoot birds
dem tell me say one stone no dey shoot birds
but yet e get one stone wey dey shoot two birds
nah me be the one stone wey dey shoot two birds
nah me be the
i… i don dey craze way back for high school
e get one question wey i for ask you if u no mind
i… as u wan come marry your mumsi
if i come become your pospi shey you won’t mind?
see me oh see me ohh
i don’t know if you know but me i no be jigolo
shey you know shey you know
i fit to die if u tell me no
bumba!
take it or leave it
i’m starrin’ at ur face wvery second and minute
i know you think i’m joking but i swear gal i mean it
and i’m feelin’ i’m exceedin’ my limit
dem tell me say one stone no dey shoot birds
dem tell me say one stone no dey shoot birds
but yet e get one stone wey dey shoot two birds
nah me be the one stone wey dey shoot two birds
nah me be the
ehh
we have come to give you nice gbedu
and this gbedu you must take it by force
okay
dem tell me say one stone no dey shoot birds
dem tell me say one stone no dey shoot birds
but yet e get one stone wey dey shoot two birds
nah me be the one stone wey dey shoot two birds
nah me be the
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu tenebrha - no defense
- lirik lagu polysics - weekenders
- lirik lagu jj heller - missing peace
- lirik lagu dylan jakobsen - wake me up
- lirik lagu sarob. - viper
- lirik lagu hombres g - marta tiene un marcapasos (demo)
- lirik lagu ninno - tck
- lirik lagu dna tru lyricist - dna spittin "look what you did to me remix"
- lirik lagu lali - desamor (en vivo en la trastienda)
- lirik lagu mugxtsu - why believe ?