
lirik lagu xkrona - what do you want
[intro]
blamelexz
[verse 1]
tell me
everything i go buy for you
call me
na for your calling i go answer
for highway
but for earthquake i no come
[pre~chorus]
i no fit
risky life for love oh
(i no go risk my life)
i go deny you if you ever mess up with my mentality
(no push me to the end oh)
no push me enter wetin go pass my ability
(you go dey pack dey leave oh)
but i go run you kilometers i get agility
(for your sake i dey move oh)
whine your life go better i give you opportunity
(whine your life go bеtter)
[chorus]
what do you want oh
(what do you want i dey capable)
i say what do you want oh
(tеll me all your desires oh)
make i offer you what oh
(even e cost i go buy oh oh)
tell me orente
(tell me all your wishes i grant oh)
[verse 2]
another life another level oh
i put my shoulder where my money reach
dance for me call me gbedusident
after the club jebe na bemu o
otom iwa take my otito
i like the girls dem wey sabi kneel down
so low low low
suck it away
my sorrow
inner the night i dey shiver dey cold
save me as your melanin dey hot
come and sit down for my face now biko
mon cherie no need no vibrator
she dey leg i mean the third
leg wey no get bone for there
anita please
nwayo nwayo you driving me crazy biko biko
[pre~chorus]
(i no go risk my life)
i go deny you if you ever mess up with my mentality
(no push me to the end oh)
no push me enter wetin go pass my ability
(you go dey pack dey leave oh)
but i go run you kilometers i get agility
(for your sake i dey move oh)
whine your life go better i give you opportunity
(whine your life go better)
[chorus]
what do you want oh
(what do you want i dey capable)
i say what do you want oh
(tell me all your desires oh)
make i offer you what oh
(even e cost i go buy oh oh)
tell me orente
(tell me all your wishes i grant oh)
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu pedro174omg - eterno virgem
- lirik lagu stereobate - new jacket city
- lirik lagu heim tha dream - outro
- lirik lagu kazior - okay
- lirik lagu seven steps to die - inside me
- lirik lagu metabunni & bobenshi bobsled - høw 2 makę c0wb0i cøff33
- lirik lagu matthew stow - the rebirth inside me (ai ver)
- lirik lagu nerone - che palle
- lirik lagu sahra - the other side
- lirik lagu b-dynamitze - deixa eles falar mal