
lirik lagu xiong king - no dey lie
vibe on vibe on vibe
xiong king
men i grew up in the trenches
hustling tight for my money
kinle toju my mummy
kinle toju my daddy
moma lowo lola sauti
dema talk say me i no sabi
and if i try to dey show them say me i sabi
dema talk say i too dey over sabi
no be say me i no sabi
and no be say me i too dey sabi
dema call me laiwasabi
and i tell them nah almighty
walaitalie me i no dey lie
nah money i want i no get their time
as e dey go as i dey roll my dice
me i just want to enjoy my life
walaitalie me i no dey lie
nah money i want i no get their time
as e dey go as i dey roll my dice
me i just want to enjoy my life
vibe on vibe give me adrenaline
you dey hate me you’re my enemy
you dey friend me you’re my frenemy
life goes on omo oro
so no stopping it
vibe on vibe pelu melody
leyhin awa kode selomi
taba wole won ma sha beri
cause something biggie dey for my belle
moma lowo lola sauti
dema talk say me i no sabi
and if i try to dey show them say me i sabi
dema talk say i too dey over sabi
no be say me i no sabi
and no be say me i too dey sabi
dema call me laiwasabi
dema ask me and i tell them nah almighty
walaitalie me i no dey lie
nah money i want i no get their time
as e dey go as i dey roll my dice
me i just want to enjoy my life
walaitalie me i no dey lie
nah money i want i no get their time
as e dey go as i dey roll my dice
me i just want to enjoy my life
back in the days dem say
money is the root of evil dem say
money is the motor for gospel dem say
omo iya mi malo kanju go astray
yhhe
back in the days dem say
money is the root of evil dem say
money is the motor for gospel dem say
omo iya mi malo kanju go astray
malo puff and pass
omo oro mi
steady grinding puff my thing
omo oro mih
sho monkan toju ti ri lori mile 16
omo oro mi
steady grinding puff my thing
omo oro mih
sho monkan toju ti ri lori mile 16
walaitalie me i no dey lie
nah money i want i no get their time
as e dey go as i dey roll my dice
me i just want to enjoy my life
walaitalie me i no dey lie
nah money i want i no get their time
as e dey go as i dey roll my dice
me i just want to enjoy my life
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu dice (band) - plead the fifth
- lirik lagu asleep at the wheel - when love goes wrong
- lirik lagu donna allen - satisfied
- lirik lagu logan sparks - the gorilla
- lirik lagu wirehound - so beautiful
- lirik lagu ikka & sez on the beat - fubu
- lirik lagu gino mirvari - volontés
- lirik lagu arcane focus - the unquiet lake
- lirik lagu unlucky morpheus - kizasi (romaji)
- lirik lagu el payaso plim plim - me muevo para aquí