lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu wizkid - kese (dance)

Loading...

[chorus]
dance, gbẹdu
, make we dance, gbẹdu
make it dance, (oh, le~le~le)
let the music, e dey play, gbẹdu
ọmọ, say you go dance, gbẹdu
(starboy), make we dance, gbẹdu
you go dance, gbẹdu
you go dance

[verse 1]
for the vibe, i’ve been out for days
steady , i dey concentrate (okay)
mm, anytime i dey
whether night or day, i dey on my ()
even on my lane, mm
them go dey dance to the gbẹdu,
’cause anything wey i drop, dem go chop,
whether night or day
i dey on my , i dey on my j’s

[pre~chorus]
kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ
gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby,
how many times dem go tell person?
dem no dey pay to dey learn lesson

and it’s a vibe anytime we dey there
i no get time, i no get patience
spray the money plenty
[chorus]
dance, gbẹdu
, make we dance, gbẹdu
make it dance, gbẹdu (oh, le~le~le)
let the music, e dey play, gbẹdu
ọmọ, say you go dance, gbẹdu
(starboy), make we dance, gbẹdu
you go dance, gbẹdu
you go dance

[verse 2]
so, tell me what you wanna do tonight?
you no the party no go make sense, if we never dey there, we make the party come alive

so baby, tell me why you wanna
shake body make you do as you like
na steady we dey blow the
blow some trees, make me feel alright
i no fit lie, man, i’m wasted
and i’m feeling reckless
na who buy last, get latest
that’s why i’m working on patience
i no dey joke with my paycheck
if dem dey sleep, make dem wake them
so we go vibe, we go vibe tonight,
[pre~chorus]
kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ
, baby, lẹsẹkẹsẹ
how many times dem go tell person?
dem no dey pay to dey learn lesson

and it’s a vibe anytime we dey there
i no get time, i no get patience
spray the money plenty
kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ, kẹsẹ
gbẹsẹ, gbẹsẹ, baby,
how many times dem go tell person?
dem no dey pay to dey learn lesson
,
and it’s a vibe anytime we dey there
i no get time, i no get patience
spray the money plenty

[chorus]
dance,
, make we dance, gbẹdu
make it dance, gbẹdu (oh, le~le~le)
let the music, e dey play, gbẹdu
ọmọ, say you go dance, gbẹdu
(starboy), make we dance, gbẹdu
you go dance, gbẹdu
you go dance


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...